Sensitive content

This media may contain sensitive content.

Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Their keke driver couldn’t stop crying after Arsenal lost the final… na that ‘sorry’ dey pain pass 😂🤣

34,112 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)

31 Kommentare

Profilbild von Pd wild Truth
Pd wild Truthvor 4 Monaten

Omo the ‘sorry’ from passengers was doing more damage than the match itself 😭😂💀

Profilbild von king👑
king👑vor 4 Monaten

Sorry sorry😂🤣

Profilbild von Bishop Foreign
Bishop Foreignvor 4 Monaten

U get mind enter him keke... person way fit dy reason suicide

Profilbild von Thajoker
Thajokervor 4 Monaten

😂 tell him Kpele

Profilbild von 𝓥𝓲𝓴𝓽𝓸𝓻👻
𝓥𝓲𝓴𝓽𝓸𝓻👻vor 4 Monaten

I hope dey got home safe 😂😂😂

Profilbild von Ghost
Ghostvor 4 Monaten

cleverly why you carry arsenal matter for head this morning be like I go mute you first na small thing dey vex gunners oo

Profilbild von Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟vor 4 Monaten

Arsenal fans day go through a lot

Profilbild von EL Manchi
EL Manchivor 4 Monaten

@Robdavy98 😂 check on dem boys pls

Profilbild von belle momodu
belle momoduvor 4 Monaten

Abeg small small

Profilbild von Bęrrÿ🍓’dõńïś 🇳🇬 달의 사랑
Bęrrÿ🍓’dõńïś 🇳🇬 달의 사랑vor 4 Monaten

U dey do keke , no be agbero lane be that abi? Better come to agbero fc

Profilbild von Bigjoey
Bigjoeyvor 4 Monaten

😂

Profilbild von Seniorman
Seniormanvor 4 Monaten

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Ambrose.
Ambrose.vor 4 Monaten

Una still get mind enter the keke ?

Profilbild von Bella 🥶😂
Bella 🥶😂vor 4 Monaten

Omo people too believe arsenal

Profilbild von Dr. Melvin欧池
Dr. Melvin欧池vor 4 Monaten

@ayocartel

Profilbild von Elizabeth Lawrance
Elizabeth Lawrancevor 4 Monaten

Na dat small small go kee una

Profilbild von Lucky
Luckyvor 4 Monaten

20 years later. 🤦🏻‍♂️🤦🏻‍♂️🤦🏻‍♂️

Profilbild von N J
N Jvor 4 Monaten

This pipo Dey risk their life oh😂 make this man no drive them crazy oh Shuu

Profilbild von Thestayanonymous
Thestayanonymousvor 4 Monaten

Arsenal fans game over 🤣

Profilbild von WrapQueenOfLagos
WrapQueenOfLagosvor 4 Monaten

Omo😂😂😂😂

Profilbild von DustToDeity
DustToDeityvor 4 Monaten

@Mrbest995 pain inflicted by champions😹😂on the society 😹😂😹😹😹😂😂😂😂

Profilbild von Topmost
Topmostvor 4 Monaten

The sorry was going more damage to the keke man

Profilbild von Prosper 💭
Prosper 💭vor 4 Monaten

Chai I feel his pain 🥹😭

Profilbild von Stewie, but Chels/Obi
Stewie, but Chels/Obivor 4 Monaten

@kishvx sorry

Profilbild von @MY_OXBAND😎💯
@MY_OXBAND😎💯vor 4 Monaten

Dem even get mind enter the Keke

Profilbild von A O U 🦁
A O U 🦁vor 4 Monaten

See as this ones dey laugh, dem no know say e dey pain 😂

Profilbild von raenarz
raenarzvor 4 Monaten

@Khanstillday The sorry go wan make the tears drop fast Wey hot tears 😭

Profilbild von Hail Hydar🦑
Hail Hydar🦑vor 4 Monaten

@TheOfficialFNG

Profilbild von SHARP•SPIRIT
SHARP•SPIRITvor 4 Monaten

normally. Assnal fans na agbero 😂😂

Profilbild von Easykay
Easykayvor 4 Monaten

Thank God it’s not Chelsea If not No bike will come out for a week Na agbero and bike riders full Chelsea

Profilbild von Oluwafemi
Oluwafemivor 4 Monaten

Hahaha🤣😂 This arsenal fans are babies mehn Why all of them they cry like this😂😂😂 E sweet me any ways 😂😂

Ähnliche Videos