Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Them dey crack me up 😭😭
48 Yorum

@attah_akor The gods don dey follow us drag babes now?

😭😭

@attah_akor Omo,people plenty wey dey craze for this country oo😭😹😹😹

Aje 😂😂😂

@attah_akor Agu ne shame ba😭🤣🤣

😂😂😂

@attah_akor @JustDirmax Masquerade dey jealous ke

@t_Duches @JustDirmax If Na you nko 😭

@attah_akor @JustDirmax 😂😂

@attah_akor @ISsossy Which kind content be this 😂😂😭

@Khanstillday @ISsossy Guyyy

@attah_akor 🤣🤣🤣🤣 Nah she go kpai the boy 🤣🤣🤣

Walai She won kpai ancestors for the second time

@attah_akor Make he carry cane flog am 😂😂

@attah_akor @JustDirmax I like as the video take find me come 😂😂😂

@JustDirmax Lmaoooo 😂

@attah_akor 😂🤣😂😂 na content be dis too

Yes o

@attah_akor As true love no Dey again na, she don move to ancestors 😭

@attah_akor This is cràzy🤣🤣

For real 😂

@attah_akor If to say frank edoho do like this,chike for no steal him woman😂

@attah_akor The gods no gree o

At all

@attah_akor go inside he won’t flog u😭😂

@attah_akor So una don dey Chike ara orun babe too? Shuuu!😂😂

@attah_akor @ayinde4577 Chike done traumatise agu

@attah_akor Everyone is crazy now Because what is this?😭😭😭😩🤣🤣🤣

@attah_akor Wetin be this na😫😂😂💔

I don laugh tire

@attah_akor @TheHighOne__ Na the gods we dey date now?😂

@attah_akor Agu get anger issues

@attah_akor @big_funkssss Na this generation go later scatter this world😭😭😂😂😂😭😭😭 Masquerade??

@attah_akor Agu protect your wife before them Chike am for you 😂😂

@attah_akor @justwinbygain Make she dey pray sha. This may have some spiritual effects in the future.

@attah_akor Video wouldve been way more epic if it ended at "comot your hand for that waist" and a short pan to the masquerade.

@attah_akor Nah I threw myself on the floor 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

@attah_akor @Mr__MaYoR The gods are jealous 😂

@attah_akor Agu na guy man

@attah_akor Agu self no trust him gender😭😭🤣

@attah_akor If masquerade dey jealous like this imagine how spiritual husband go come be 😆😆

@attah_akor 😭😭😭??

@attah_akor Ancestors no wan loose guard him only babe

@attah_akor @Dhavidote Wth😭

@attah_akor He gets anger issue? That's exactly why he be masquerade 😂😂😂

@attah_akor @xviddl download pls

@attah_akor agu 😭😭😭😭😭😭

@attah_akor @Khanstillday You go Dey put hand for another man good 🤣🤣
