Loading video...
Video Failed to Load
Them don catch smooth criminal😂😭
455,910 views • 1 month ago •via X (Twitter)
72 Comments

He’s got a good dancing skills

The guy dance pass Micheal Jackson

His mind has arrived

In all there is really no need to steal Why not work for what you need

No mind them😂

growth becomes easier when you stop trying to do everything alone

How nah Am doing it alone😂

People still get mind dey thief upon all the punishment

You can’t stop them😂😭

Better smooth criminal

Soft smooth criminal 😂😭

If them wipe u cord for neck eeh

lmao good morning brother

Gm my boss😂

Messi fans are doing too much and it's becoming annoying.

Stop insulting my Goat 😂

Fake goat 🤣🤣🤣

Lol 🤣😞🤣

@Sofiababy_nx E go far oo😂

your page na home for cruise😂😂😂 gm brother

Gm my boss😂

Mess up

lol 😂

Why the stealing 😂

Ask Ronaldo 😂

Messi is sending you guys to go to Spain but instead they're doing local stuff. Such a pity 😭

lol 😂 Argentina 🇦🇷 all the way😂

Spain and Portugal...

Bro was not lucky today 😂😂

GBAM BABA DON ENTER HAND 😂😂😂😂

Body go tell am😂😭

dem dey show thieves shege this period

Them no still gree for una😂

Y'all wicked fr

Make them thief your phone first😂😭

😂😂

😅😅😅

Criminal 😺😅

Smooth one 😂😭

Hello friends! Check out my latest video!!

Wetin man do man

You never see woman own?

See wetin

Which kind wahala be this

Na double wahala 😂😭

Which one be say they don touch smooth criminal 😂

U no Dey feel him step?😂

I would not laugh if I was there I don’t like to see people in pains

Na MJ

Na SC means Smooth Criminal

Me wey them shame to dance, if them catch me, how we go settle the matter 😂

You go need get lawyer wey get lawyer wey get magistrate 😂😭

Kai🤣 E long oo.

😂😂😂

E Dey body 😂😭

Baba say na smooth criminal 😂😂😂

lol 😂 The guy Dance pass the owner of the Song

Ajeh 😂😂

The worst thing be say no be all of them dey steal for real oh

Oya try am 😂

Say na smoot criminal Mr Presido 😂

Na smooth Criminal bro😂😭

Where u dey see update for criminal case ? 😂

Na my lawyer Dey foward reach me😂😭

Thieves rogo for this period.

E no easy for thief this period 😂

Body Dey pepper owner😂😭

A complete mess

wtf is wrong with you people. no wonder africa is a shithole and backwards

Me calling my guy to bring my Zealots speaker, party don set 😂

Omoh 😭😭

Chooo my liver 😂😂😂
Related Videos
Sensitive content
Them say community preek don give another person belle 😭😭😂😂
َ
735,694 views • 1 year ago
