Them don dey use Jazz for inside DJ work???😭😭
969,488 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

SHIELDS PRO 🛡️2 年前
How is it hard? 😪una just dey hype rubbish

Commissioner for Dodo™️2 年前
I Don see new work!!!

Erformarr 🩺📜2 年前
The transition is actually dope. I wonder why some people are hating on it. One has to factor in how long more upbeat music had been olayed before the transition. The switch between the tempos was 🔥.

lekside2 年前
MEanwhile

Dr ZEE2 年前
DJ cuppy can never 🥲

Wealth2 年前
The Girl Too Sabi; Na Her Problem Be That😁

Plan Neat ✌🏾2 年前
Ok but hmmmm

Tochi 𒊹︎2 年前
This is still her hardest transition ever 🔥🔥🔥🔥

〽️2 年前
Not surprised

Guapo. 𓃵🎙️2 年前
I don watch am before, i watch am now, if e show for my TL again, i go watch am again. 🔥🔥
相关视频
0:20
Sensitive content
FC don dey drag Wizkid again 😭😭😭
Ola⚡️
71,331 次观看 • 1 年前
