Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Them no wan leave blord neck o🤣💔
128,676 Aufrufe • vor 8 Monaten •via X (Twitter)
44 Kommentare

When he first made the video 🤣 i knew this guy na real correct cr00k. VDM was so right about him !

😂

The crazy thing be say .. the user dey increase right now .. Nigerians are goat

😂😂😂😂😂

U wan loose 100% cus of 20% 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Blord oooo

😂

🤣🤣🤣 Instead Mk we share with tinubu

The funniest thing right now is people still dey down the app😩 Nigerians🤦♂️

Omo let’s just hope it’s a better way Cus this tax thing go hit everyone

Bro I thought we left this nigga in 2025??

this is too funny 😭

Blord na wetin vdm call am 😂

Abeg who be this guy abeg 😂😂😭😭😂😭😭

Actually E transfer (Email transfers) are very legitimate and traceable

How can a private citizen wanna tell people how to invade taxes isn’t that’s stupid …. Yahoo inc 🤣🤣🤣

Imagine. 😂😂😂 Nigerians trusts government pass BLord 😂😂😂

🤐

See as he dey shine hin eyes. 🤣🤣🤣

Una dey trust that guy

😂💔

😂

🤣🤣

Over wise too much 😂

NIGERIANS DON FINALLY WISE😂😂😂 He no suppose carry this thing come twitter, Facebook Dey okay

Make I Kuku go carry the 20% give Government jeje,Dan make I come give you money without BVN or NIN… Haaaaaa

Omoh this billpoint app eh, make I no talk sha😂😂

Otilor funds = OFUNDS

Your stomach go first do grrrrrrr when you no see your money commot 😃😃😂😂

Since VDM enter this guy matter, kingdom don scatter 🤣🤣🤣

This Blord don broke him dey find money.

Wetin we do to deserve this kind love from B-lord? 😭

😂 Big thief The money go disappear without traces

I rather give Tinubu 20% than to give you my 100%

Blord loves us so much😂

Lmao so efcc no fit carry this guy

Press am well well

Why him self dey whine people 😂😂

The way him eye Dey turn sef Dey suspicious

He is a criminal...VDM was right

Blord dey big thief Like hoe this guy dey see us Nigerians 🤣 😂 him say no bvn that means you are not legit. Make we do am ooh So when de app no work again We go go e house go kill am The guy see us as fools

🤣🤣🤣 2026 no be him year 🤣🤣🤣 it's over

Idiots wey bin Dey pray for PayPal that’s email based won’t use this because it’s blood

This guy has make himself a social media nuisance

Otilor-funds😂
Ähnliche Videos
Sensitive content
VeryDarkMan never comot rope from Sowore neck untop this BLORD matter o, Easter don come, Sowore never release BLORD 😭😂
Oyindamola🙄
84,886 Aufrufe • vor 5 Monaten
Sensitive content
Portable say e no wan f!ght again o, e wan fa!nt, Carter don kp@! Werey after 1 round 😭😭💔💔
Oyindamola🙄
162,559 Aufrufe • vor 4 Monaten
