Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Them say na edit lol
117,055 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Na today? When losses Dey occur dem call am edit? People tend to move funny sha😹🤦🏿♂️

really? check this out though

You sef dey mind some people wey never see money wey you dey use to play betting for their life before

Na betfuse game be this nau

Their mama you’re the first person to make me win basketball

It’s coming homeeeeeeeeeeeeeeeeeeee

@favskid354601 U Dey hot

Congratulations

Make e boom , please do Easter for me o🙏🤲

Edit keh, Game wey I play too?

You really don’t have to prove anything to no one

Decin played 44 first quarter remains 41 God Go do am

@thekozykid this Easter don sure for you.. make man drink one bottle from your hand boss

No mind them. Dem no well.

Congratulations in advance

You don't need to prove it to anyone, na your money

Pls what's the update for this last game...... That's my last game

I played the game too boss I go cash out ni olorun e pain me

Finally entered thank you @thekozykid

Boooommmm joooooor

Bro no be everything you go reply. Blank who no get joy.

KOZY na id*ot Dey think say edit 😂😂😂

No mind them

Befuse game scammer

lol Give credit to Betfuse too boss E no easy

How do people get this lucky God 🙏🏾🙏🏾🙏🏾

100k for me when you boom amen

#kozzy125meterboy to trend soon

Dem be werey set of people

Boom loading
