Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Them say we resemble Is it true
238,455 просмотров • 2 лет назад •via X (Twitter)
Комментарии: 10

Chukwuemeka 007 ™2 лет назад
There is a facial resemblance between the three.

JUST KINGS2 лет назад
You too dey find wahala this girl 😂😂😂

Newcat2 лет назад
Real shit… oops 🙊 I mean skit. Una resemble true true. Do eyes like fried crayfish

🅰️L🅾️M🅰️2 лет назад
Stop this tin wey you Dey smoke phoebe 😏

98iGhT2 лет назад
The resemblance choke o

EphraimFCB💙❤️ 🇧🇪 🇧🇪2 лет назад
Actually Fr you guys look alike Na me exchange you for hospital bed o Sorry for all the things I did 🌚🌚

KENZ2 лет назад
Na triplet you be just say them give you to one agbero

King Dave👑2 лет назад
You sha wan force the resemblance 😂😂😂😂😂

CHEF2 лет назад
Triplets Phoebe at birth you weren't wanted🥲 Come to me I want you she

Kamal2 лет назад
My baby done dey resemble someone else 😂
Похожие видео
0:43
Sensitive content
They say this is strictly for married people, is it true?
Big Chi
55,534 просмотров • 4 месяцев назад
