正在加载视频...
视频加载失败
Them say we resemble Is it true
238,455 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Chukwuemeka 007 ™2 年前
There is a facial resemblance between the three.

JUST KINGS2 年前
You too dey find wahala this girl 😂😂😂

Newcat2 年前
Real shit… oops 🙊 I mean skit. Una resemble true true. Do eyes like fried crayfish

🅰️L🅾️M🅰️2 年前
Stop this tin wey you Dey smoke phoebe 😏

98iGhT2 年前
The resemblance choke o

EphraimFCB💙❤️ 🇧🇪 🇧🇪2 年前
Actually Fr you guys look alike Na me exchange you for hospital bed o Sorry for all the things I did 🌚🌚

KENZ2 年前
Na triplet you be just say them give you to one agbero

King Dave👑2 年前
You sha wan force the resemblance 😂😂😂😂😂

CHEF2 年前
Triplets Phoebe at birth you weren't wanted🥲 Come to me I want you she

Kamal2 年前
My baby done dey resemble someone else 😂
相关视频
0:43
Sensitive content
They say this is strictly for married people, is it true?
Big Chi
55,534 次观看 • 5 个月前
