Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Them swear for u?😂😭
164,729 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

This guy na fuuu😭😂😂

The guy is right oh Image her side effect is worst than the smoking lol 😂

But jokes apart, this guy Sabi speak good English even though he speaks pidgin most of the time. I think he speaks well.

I like this guy content Wallahi 😂😂

Na only this one go make me break up 😂😂😂😂 see leg

This guy dey worry ọọọ... I don laff taya... 😂😂🤣🤣🤣🤣

Rukky is one of my favourite content creators. Guy always crack me up

No be you buy the hair? You forget collect am too 😂

Oga, pass me two puff abeg, my dealer plane crash, him never lap ma unit

Man wey Dey argue pass woman , fi argue give the whole continue .. oh Rukky 🤣🤣🤣
Benzer Videolar
i swear them scammers have no heart whatsoever🤣😭
non aesthetic things
230,113 görüntüleme • 10 ay önce
Sensitive content
Private jet ke🥹this VDM nah agbaya I swear😭😂😂😂
ENCLAVE HUB
177,218 görüntüleme • 9 ay önce
