Loading video...
Video Failed to Load
Them think say the mathematics teacher go fall ๐คฃ
58 Comments

๐คฃ๐คฃ

Him don calculate the bearing and distance ๐คฃ

He's on a major calculus

I swear ๐

He has calculated the risk and depth of everything so he is carefully rounding his steps ๐

๐๐๐

Calculation full head

Like

E shock them

๐๐

Soundtrack for me mehnnn๐๐

๐๐๐

Person wey calculate d hypothetical equation on how to pass looolll

๐๐๐๐คฃ

Hin don calculate ever move fr

I dey tell you

E go still first everybody reach school

Math teachers make stone Dey talk he go come

E too sabi math

Calculations nah water

E don calculate the distance and the time taken and then substitutes both sides to equal his weight

He be like you self be math teacher

On his way to find X on algebra

Person weh don plot graph

He too sabi

God abeg๐ญ๐ญ

๐๐

Why dem want make him fall ๐

You like your math teacher ?

Happy Teacherโs Day. ๐ซถ๐ฝ

Fall keh ๐๐

Math teacher get 9 lives ๐

I swear bro

I think I know this area, that should be bariga close to Iyana Oworo Berger bus stop

๐๐

๐

These country no bal

This is easy na... Why is he permutating

Oh chim Who fit help me push am

๐คฃ๐คฃ

Class Dey

Na this kind one student go don dey happy say in no go come dey go just see am enter class ๐๐

๐

Baba wey done calculate calculus tire

That school he go reach am ๐

una know sey prevention is better than cure abi๐

He no go ever fall ๐

Fall keh he don over calculate

โuna go find x tire todayโ

Mathematics teachers no dey miss him class. Very wicked people!!!

A goated bearing calculation. ๐๐

Come fire come snow math teacher must show ๐๐๐๐

For sure ๐

Mad caption ๐

This is Alh. Ariyo Street, Iya Oworo, Bariga. The road is better now

Okay

Make fire dey fall, mathematics teachers must come school. Dem too like to punish students.

Like fr
