正在加载视频...
视频加载失败
Them think say the mathematics teacher go fall 🤣
58 条评论

🤣🤣

Him don calculate the bearing and distance 🤣

He's on a major calculus

I swear 😂

He has calculated the risk and depth of everything so he is carefully rounding his steps 😂

😂😂😂

Calculation full head

Like

E shock them

😂😂

Soundtrack for me mehnnn😂😂

😂😂😂

Person wey calculate d hypothetical equation on how to pass looolll

😂😂😂🤣

Hin don calculate ever move fr

I dey tell you

E go still first everybody reach school

Math teachers make stone Dey talk he go come

E too sabi math

Calculations nah water

E don calculate the distance and the time taken and then substitutes both sides to equal his weight

He be like you self be math teacher

On his way to find X on algebra

Person weh don plot graph

He too sabi

God abeg😭😭

😂😂

Why dem want make him fall 😂

You like your math teacher ?

Happy Teacher’s Day. 🫶🏽

Fall keh 😊😂

Math teacher get 9 lives 😂

I swear bro

I think I know this area, that should be bariga close to Iyana Oworo Berger bus stop

😂😂

😂

These country no bal

This is easy na... Why is he permutating

Oh chim Who fit help me push am

🤣🤣

Class Dey

Na this kind one student go don dey happy say in no go come dey go just see am enter class 😂😂

😂

Baba wey done calculate calculus tire

That school he go reach am 😂

una know sey prevention is better than cure abi😂

He no go ever fall 😂

Fall keh he don over calculate

“una go find x tire today”

Mathematics teachers no dey miss him class. Very wicked people!!!

A goated bearing calculation. 😂😂

Come fire come snow math teacher must show 😂😂😂💀

For sure 😂

Mad caption 😂

This is Alh. Ariyo Street, Iya Oworo, Bariga. The road is better now

Okay

Make fire dey fall, mathematics teachers must come school. Dem too like to punish students.

Like fr
