Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Them wan w0und big sol with insult😂😭😭😭
10,536 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
12 Kommentare

carter🌚vor 17 Tagen
See as sol body calm

K. J ✨vor 17 Tagen
@dspkemo Why he go Dey that kind settings

GoodLife🏂vor 17 Tagen
See as he calm dey reason en life 😂

DAIZEN🤡vor 17 Tagen
Gettin Lit: Blabbing insults. 😒 Big sol: Shut up shut up!! , pasue that song wey you use play for your mama burial. 😠🤫 Richie Celeb:😮😲 Everywhere scatter for faja!😂😂😂

KHOZII☘️vor 17 Tagen
This voice ehh

chuki 🐅vor 16 Tagen
What’s funny about this game is coins movement and bigsol reaction🤣

Tempulvor 17 Tagen
Why man go Dey pray bad prayer for him fellow man

Adex Şammyvor 17 Tagen
See voice 😂 I think say na Gehgeh

Chimavor 16 Tagen
En neck cm long 😂

Dorime love assvor 16 Tagen
Una watch the full vid so??

Klementvor 16 Tagen
😂😂😂😂😂

KENYvor 17 Tagen
You go need blood 😂💔
