Loading video...
Video Failed to Load
Then don clock the werey format 🤣🤣🤣🤣
35 Comments

Na this wizkid matter open alot of people eye,I don sabi vdm since that mohbad case

He fit even go organise one as things stand 😂

😂

Him format don cast. It's just a matter of time

I Dey tell you

😂😂😂

@Guccistarboi 😂

That’s my point…he’s a manipulator….and he doesn’t want competitor…that’s why he’s trying to ruin Harrison down…if he has a strong competitor today,I bet he’ll loose his relevance

VDM na d papa wey father d father dat father una papa. Una go run mad !

E go go him dm carry one case wey e neglect for months😂😂

FC don't even understand the meaning of manipulation. Shame on you guys. He has been doing great so it's not new, that's what he do. It's just like saying wizkid is looking for a song to sing, was he supposed to be acting film? Idiot set of people everywhere without dreams

Who is this shemale ?🤮

Omo VDM don cast finish, e go dey regret ever fighting with WIZKID FC by now 😭❤️🦅

You no lie ooo, him format don cast 😂

Na so e Dey do oo, everybody don clock the pig 🐷 😂😂😂😂

watch him do exactly this within the next few days

To do good don turn manipulation ?? Okay nau

Person wey don cast

See as VDM dey give children sleepless night. Una must cry.. Tomorrow Una go bring out another agenda

@littiehouseblue

Always bringing agenda against VDM yet he's unmovable... After una cry finish make una rest... I never hear say una don bring him account down... Noisemakers

Wetin wizzy fit do to benefit Nigerians pass free concert???? Drop yours under here, yabbing= nothing !

Any format him drop Ratels go chop aje😂

Omo how person skin fit smooth like this

Clock it😂

You b!tch ahh boy with scattered teeth coward waiting for your fellow man to the work of the country 😂 fool

😊😊😊

Thank God say some of una don dey Sabi the guy😂😂😂. As he no see where to go do charity baba don turn to mitchy😂😂😂

Una just dey create scenarios dey happy the cope for the flogging wey him flog Una

Una go still continue to get sleepless nights because you f vdm 😂.. y’all will talk from now till tomorrow it’s still not gonna change anything 😂

Imagine say you get brain now

So sorry for you guys. With everything happening in Nigeria, Nigeria youths debating about Wizkid and VDM who call him out for the right reason. Nigeria deserves the type of government they have cos they don’t like good things. VDM is a good thing that has happened to Nigeria.

Alright!!!

😂😂😂😂😂😂😂😂 you don Sabi the guy finish 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 I think say na only me don know him skills.. na that good now him go use cover face say him Dy help the masses ooo 😂😂😂

Vdm the Manipulator 😂
