Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Then misunderstand me, moti ja nsi!!!
32 Yorum

Guyyy Me I know say you just dey lie

You don retire from tiktok? X people wicked pass tiktok ooo

Too much talk na see finish init..🫰

So like this you get sweetie?

Infection no get understanding

Bro you dey fuck up Walahi

No go warm eba chop

All this weak boys Na after them break una heart una go come discover una talent fish like you 👿

Where the part wey dem chook something for your yansh, I never see am online.. na that part I Dey find

Hope you don’t treat the infection

Why you the pack your trouser ? Na sweetie you the scratch ? 😂

Na this guy get that sweaty matter 😳

Nice lines 👏… keep it up

when all this one start?😭😂😂😂✌🏾 girl dey bring inspiration seh🤣🤣🤣🤣✌🏾

Forget oo this song lit 🔥

Ngl this is hard g

Bruh no be only belle condom dey protect oo

Them use Nigerians de promote music Ogun ma kpai… the jam sha hit 🔥

This guy 😂

Riding on her wave is actually a crazy work💯 WTF

Sharp guy

I pity you, no go cover your nyash.... Gay men go finish you 😂

How many centimeters pipe them been chuck for your nyash bro?

I love your song yamski Streaming back to back

If you belive anything between this guy and him babe you be fool, them go use una farm engagement tire before una get sense

so you mumu like this I nor no this guy ,You allowed pussy to do this ehh fuck up

Sing about infection

You bad no worry!! I just followed you

Una the do things for love o

i’m sorry music no be your way

Tanski

Nah agbo full bag ahbi? 🥱🥱🤣🤣
