Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
There can’t be a week of straight happiness!
29,957 Aufrufe • vor 17 Tagen •via X (Twitter)
28 Kommentare

Crocodile tears is sweet😂😂😂😂

If they get lost, who will play next match?

This is just the beginning of your tears 😂😂😂😂

E dey do me like sey mek ah get small sympathy for MUFC fans in pain but Nooooo Em mock me during my banter eras, mek em endure am, ìgbà díẹ ló kù Another extra 8-10 years of rebuilding after SAF left is fine by me 😂😂

Is too early to cry my dear😂😂😂

Cry jhur!!

Cry joor

You too beautiful to be a Manchester united fan. Feel bad seeing you sad mama

Cry for me well…. You go cry 😂😂😂

Omo na this one pain me pass People that want to pay barca high line

No cry too much, maresca remove one man so the goals will not be too much.

You still want chop Barca highline... Ehn fine girl 😂😭

Make this babe boyfriend no offend her 😂. Babe carrick don sleep o 😂

FB😁🤣

Kpele carrick just dey zuzu

Sorry o,take it easy B4 ur fine make up go spoil,na football na

But where man u dey see all this fine girls abeg😳😏😀

No run mad Abeg…🤣

Na Sabah go give them mid week happiness nah 🤣 🤣

See tears

Wetin you wan use happiness do?

I'm in love with your tears, babygal 😆 🤣 😂

Sorry my dear!!! Come and signing for Man City, You will be collecting £100 thousands pounds per week. Sorry don't cry again again. Continue to cry like this, you're spoiling your beauty.

Una go go explain tire

So sorry for d list

One thing about man u content creators because say dem get fine girls, this how u moan when city breaks you

Eyaaaaaaaaa

You go cry 😭 die 😂


