Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

There was no need for that ending tho 🥲💔💔

66,406 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

36 Kommentare

Profilbild von Argus
Argusvor 1 Jahr

Art😂

Profilbild von ℤ𝕒𝕕𝕕𝕪𝕪
ℤ𝕒𝕕𝕕𝕪𝕪vor 1 Jahr

Nothing really concern me and twoglasses again, abeg who sabi these girls

Profilbild von Black not sherif✝️
Black not sherif✝️vor 1 Jahr

This part off me

Profilbild von Da Slim fitted guy 💪
Da Slim fitted guy 💪vor 1 Jahr

Everything wey he Dey do just dey vex am!!! 😭😂.. I love this girl 🤣🤣

Profilbild von Wizard
Wizardvor 1 Jahr

Guy clean paint wey dey enter your mouth nah… nawa oo 💔😭

Profilbild von D Gentle 🅰️
D Gentle 🅰️vor 1 Jahr

You sure say that ending part follow for script? 😂

Profilbild von Experimento de la CIA
Experimento de la CIAvor 1 Jahr

The chaos in this video 😭😭😭

Profilbild von una papa
una papavor 1 Jahr

You suppose dae use this babe for all your videos 😂, her reaction to your mumu activities dae kill me

Profilbild von 𝑩𝒐𝒊_𝑾𝒊𝒔𝒅𝒐𝒎
𝑩𝒐𝒊_𝑾𝒊𝒔𝒅𝒐𝒎vor 1 Jahr

The cameraman no real at all 😭💔

Profilbild von T I W A D A R E💰
T I W A D A R E💰vor 1 Jahr

You dey go nah 🤣

Profilbild von Akwaman
Akwamanvor 1 Jahr

😂😂😂

Profilbild von Nathaniel Oluwatobi David
Nathaniel Oluwatobi Davidvor 1 Jahr

My guy resemble Thanos .. 💔

Profilbild von Twoglazzes
Twoglazzesvor 1 Jahr

😂😂

Profilbild von LLone~wolf
LLone~wolfvor 1 Jahr

Na so you be for real life

Profilbild von NR~VRC🏡
NR~VRC🏡vor 1 Jahr

See am Davina piccasso my guy face😂

Profilbild von Adeferanmi 💙
Adeferanmi 💙vor 1 Jahr

Your mouth

Profilbild von NR~VRC🏡
NR~VRC🏡vor 1 Jahr

“Sorry i polluted”😭

Profilbild von Rich Yeng Azaman 🦅
Rich Yeng Azaman 🦅vor 1 Jahr

Y Naa 😭😂😂

Profilbild von AYOBAMI🪖🦇🧡💕🧬🦅
AYOBAMI🪖🦇🧡💕🧬🦅vor 1 Jahr

Omo wetin I wan do to your matter like this Jesus 🤦😭😂😂

Profilbild von Xander
Xandervor 1 Jahr

Guy ya matter don tire me 😂

Profilbild von PHILIP
PHILIPvor 1 Jahr

And en go get mouth odour o

Profilbild von Gibbs Aloma
Gibbs Alomavor 1 Jahr

😂 na psychiatrist home u suppose dey now

Profilbild von CaMaRoAddicT🫵🏽🧑🏾‍🦱
CaMaRoAddicT🫵🏽🧑🏾‍🦱vor 1 Jahr

👀👀👀

Profilbild von Wendilicious 👩🏽‍💻
Wendilicious 👩🏽‍💻vor 1 Jahr

@Freelszz Looorrdddd!!!! 🤣🤣🤣

Profilbild von BigBadBaloo🦅
BigBadBaloo🦅vor 1 Jahr

Funniest thing I watched today.. this guy dey really craze😭😭

Profilbild von TIMI-AREGBELO👑
TIMI-AREGBELO👑vor 1 Jahr

Okay i don follow you. Abeg just shut up Make she even talk one thing , just , No I’m Not interested abeg 😅🤌🏽🤌🏽

Profilbild von German Machine
German Machinevor 1 Jahr

You wan pour spit for her face

Profilbild von 𝑩𝒐𝒃🥷
𝑩𝒐𝒃🥷vor 1 Jahr

I don’t even think this girl is even acting anymore. There’s so much visible disgust on her face everytime. Like she actually no like the guy.

Profilbild von Lameda
Lamedavor 1 Jahr

We nor go hear word because you manage change trouser today 😭🤣

Profilbild von Mitchell
Mitchellvor 1 Jahr

😂😭

Profilbild von Jasper
Jaspervor 1 Jahr

Which location be this bro

Profilbild von Omoigbo🎨
Omoigbo🎨vor 1 Jahr

Bro you don traumatize this girl 😂😂

Profilbild von Sampson Obinna
Sampson Obinnavor 1 Jahr

Come this boy you dey kolo abi 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von WZDM .
WZDM .vor 1 Jahr

WEYTIN CONSINE THESE ONES ?

Profilbild von GANIRU
GANIRUvor 1 Jahr

Bro 😭😭😭😂😂😂

Profilbild von Sottydi
Sottydivor 1 Jahr

Follow me bro

Ähnliche Videos

She beat that girl bad😭💔 Shordy was keepin up tho
0:24

Sensitive content

She beat that girl bad😭💔 Shordy was keepin up tho

kikedouloveme

700,854 Aufrufe • vor 1 Jahr