Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
There was no need for that ending tho 🥲💔💔
Комментарии: 36

Art😂

Nothing really concern me and twoglasses again, abeg who sabi these girls

This part off me

Everything wey he Dey do just dey vex am!!! 😭😂.. I love this girl 🤣🤣

Guy clean paint wey dey enter your mouth nah… nawa oo 💔😭

You sure say that ending part follow for script? 😂

The chaos in this video 😭😭😭

You suppose dae use this babe for all your videos 😂, her reaction to your mumu activities dae kill me

The cameraman no real at all 😭💔

You dey go nah 🤣

😂😂😂

My guy resemble Thanos .. 💔

😂😂

Na so you be for real life

See am Davina piccasso my guy face😂

Your mouth

“Sorry i polluted”😭

Y Naa 😭😂😂

Omo wetin I wan do to your matter like this Jesus 🤦😭😂😂

Guy ya matter don tire me 😂

And en go get mouth odour o

😂 na psychiatrist home u suppose dey now

👀👀👀

@Freelszz Looorrdddd!!!! 🤣🤣🤣

Funniest thing I watched today.. this guy dey really craze😭😭

Okay i don follow you. Abeg just shut up Make she even talk one thing , just , No I’m Not interested abeg 😅🤌🏽🤌🏽

You wan pour spit for her face

I don’t even think this girl is even acting anymore. There’s so much visible disgust on her face everytime. Like she actually no like the guy.

We nor go hear word because you manage change trouser today 😭🤣

😂😭

Which location be this bro

Bro you don traumatize this girl 😂😂

Come this boy you dey kolo abi 😂😂😂😂😂😂

WEYTIN CONSINE THESE ONES ?

Bro 😭😭😭😂😂😂

Follow me bro
Похожие видео
Sensitive content
She beat that girl bad😭💔 Shordy was keepin up tho
kikedouloveme
700,854 просмотров • 1 год назад
Cunha Ball vs Arteta Ball 😂😂😂 ending broke my heart tho 💔
MattyFC
185,334 просмотров • 7 месяцев назад
