正在加载视频...
视频加载失败
There’s nothing wrong with Destiny boy, he’s alive, this is how Oladips also pranked us, Nigerians are always quick to believe everything” — Tobi Nation reveals.🙆🏼♂️
245,409 次观看 • 8 个月前 •via X (Twitter)
34 条评论

See this one😂😂😂 You think twitter people care about facts or no fact? They will even pray make e be negative so they will use it and farm impressions and Elon money 😂😂

Anybody wey fake death this year to chase clout will definitely kpai fr.. what nonsense

Nasoooo

lets him remain underground i no fit cry in vain

I no fit believe anything unna talk again for social media.

He don die.

Na lie ℹ confirmed am d**d With my own eyes 🥲

I know watin happen and I get the full video too o If una like make dis boys de deceive una and their self 🤨

40-46 40,000

Na so them do mohbad own till he kpai

Who we wan believe like this

Nah una sabi. Wetin concern me even if nah prank

Omo Tobi just Dey talk him own ni jare

Tobi de cover shit 💩

It is a ritual that destiny boys perform, and they must announce the him dead before it can work.

Hey Tobi Nation, let’s focus on moving forward together!

Oladips when he hears his name.

His families should come online and talk even this tobi nation don’t have a verified source

Na Tobi una wan take serious 😂😂

Be like na wetin oladips do e wan do

This is my post this morning 😀🌄, i talk am sey nha prank seh, as we never hear anything for Agege nha

Every body just Dey play with Lagos people mental health

Make them stop rough play

There’s nothing wrong with Destiny boy, he’s alive, this is how Oladips also pranked us, Nigerians are always quick to believe everything” — Tobi Nation reveals.

MONITOR & CONTROL UR CAR'S ACTIVITIES FROM UR PHONE 24/7 💯 ✅ See the real-time location of ur car, ✅ Route history playbacks, ✅ Engine shutdown via sms or from app, ✅ Get engine ON/OFF notifications, ✅ Listen to voice convo, etc ✅ NO YEARLY RENEWAL CHARGES! ☎08069591473

If e no kpai and e prank us na dragging we go take kpai am for here

If really his alive. Thats good to know

God should just take him and Oladips give us Mohbad back. Moh never wish for death, this fuuus do!!

Anything to thread . I said it that nothing is wrong with that boy .

You Dey find engagement tobi no worry

Na lie jor

Na them sabi

Make him just die in peace na

He go soon see shege

