Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
These are also artists who have performed on the same stage as Davido — and they’re all global superstars.
41,055 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 22

If you go Coachella IG page, you'll see lot's and lot's of Global artist who've performed on this same stage as Davido

Don’t be talking rubbish JENNIE performed in outdoor theatre stage

Lool this Agenda no dey Agend, he still perform for backstage😭😭

@blaccmajek E say they’re all global superstars 😭😂😂

@blaccmajek Your machala no fit stand for where dem dey lmao

Coachella has two stages....main stage and upcoming stage 1) for global artists 2) for new rising artists Those people are not global artists.....they are doing good in their city

Eya, doh my brother. This stanship work no easy 😂

wetin I know be say na tent him perform 😂

u get time dey respond to mumu fc

U sef get am wrong 😑 Davido stage was for afro beat lovers… They have different stage for different genre of music. Cochella just posted that too… Na y i dey look all those local fc with their gumbody artist…. Imagine make Cochella dey give u ur own stage.. GOAT 🐐 OBO

Explanation!😂🤣🤣🤣 Gobi tent

@Moweyyyy184273 wizm fans are zombies... stop giving them the attention.. are looking for attention to look good 🤣🤣🤣 Wizkid is washed away...

Failed agenda none of dem dey global 🤣🤣🤣

Leave that mumu

Copium

OBO dey kpai me with joy

Fc : Wizkid big pass post Malone

@vet_perry Them use the other wan do backup single for 2 minutes

History

Global things only 🌍

So e really pain una 😂

🔥
