Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
These are the issues 🚶
10,570 görüntüleme • 28 gün önce •via X (Twitter)
66 Yorum

The contest and airdrop side of Web3 is becoming a scam

Like u know these things

A big victim 😪

Citrea did that and still shat on us in mainnet. Fokarzzz loll

😭😭😭 I just remembered Painful memories are unlocking 🧎🧎

Omo make everyone just learn how to trade

Walai 😭

Fact bro

My leader🙌🏻

Hmmm It’s well

Amen Queen

This people really wasted my time, 7 months of consistency for nothing 😭

Mehn So sorry bro

This is really serious. Hopefully they listen and they work on this.

Hopefully 🤞

Like talk on time,so I no go waste my time.

Asin So person go just know

Omo God will help us click the right ones

Amen o

Omo guy the pain no be here. .

Omo No be small thing my leader

Nor vex my oga 😂😭

ride on pastor

😭😭

Guyyy 😂 It's so sad mhenn and I pity anyone still farming airdrops

Omo I even Dey fear if I see anything airdrop farming

Guy i feel say you de cry 😭 Easy

I don tire Walai

🤣🤣

🧎

Bruhhh😹😹😭😭😭😭😭

The matter tire me😭

Bruhh

😭🧎

Werey concrete dev

Dem no do their community well at all

No kill me abeg

😭😂😂😂 My king🙌🏻

Tuff times mehn Na why I give myself a break o before I craze 😭😂

😭😂😂😂😂 Omo the break is highly recommended Walai

We don dey too suffer for here

Walai

Them don traumatize me guy💔

😭😂😂😂 Omo e don too much😭🧎

😂😂😂😂😂 giveUp ! Oooo

😂😂😂

airdrop ls are ded

Real mehn

Airdrop for 2026? Omo

😂😂😂😂

Exactly!

Real

Hope say no be you dem give ineligible

Omo I no even farm am So many memories 😭

Me wey farm self dem paste me 6$ I wonder why e no pain me like others 😂

I agree. If they don't want to reward then they should put a limit for people who can access their site

Exactly o

Sadly… they will still set limit still Mess you up….. Just do your due diligence and protect your mental health man Know when to quit

Omo I swear Mehn no hope 😭

Omoh 😂💔

😭

@dac_chain should not try this

dude this is bullshit. there’s no compulsion to farm these projects. learn to avoid them. and if airdrops are your only moat, pack it up.

It’s not funny fr

Its not easy man

Facts, brother 👌
