Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
These girls are too funny😂😂🤣
95,748 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 40

Allowing unemployed girls to trigger u to the point u set up ring light to talk about them is a choice

E no hard to sabi poor kids for real

😂

Shut uuupppp

😂

You look cheap nah, why will I want to waste money to fly you to Dubai.

😭😭😭

Na fact bro 😂

That girl papa Dey drive Hummer for Uyo o 😅😅😅😅 u no sabi udo udege 😅😅😅

Them fit no even get levels 😂😂

Ajeh😂

Very funny oo

😂

I'm sure that the phone they are using to record this video was bought by a man 😂

@traderdele_ @Fxnuggetts 😂

Na Yahoo boys i blame 😡😡😡 splash money give senseless girls why them nor go be Capetown babes or Dubai babes. This one be like elede the other be like vulture. Olo-sho wey suppose dey shame Una don give them mind chai 😭😷😢😭

People wey de on Okada level want fly to Dubai…. Abeg someone should help me make there faces

The audacity is too much 😂

So craezy

@mr_adebayo55 Na RB at this point 😂😂

See lips and bald head, weyrey and una Dey use leg waka

😎😂 which one your papa get

The Aba guy sef dey mad. Why you go carry this dragon doppelganger to knack?? Niggas be settling for less these days SMH 😌

Lol 😂 Very funny

Asin ehhh Get our genuine leather loafers 👞 Available in all sizes and colors Suitable on all Outfits 65k

Did I hear snap yacht

Very useless set of girls mehnn

😂😭😭

Why is he pointing to me wetin I do

That one P wide go don wide pass her mouth

@Imirahkle And their papa no get anything o

Akwa ibom babe 🤣

Dem fit no get work like that

You no dey go church ni 😏😏

This Gen Z Era, is something else tbh

Poor man pikin 😂

Coroyar 🤣. I blame some men that don't know their worth. You don't have to sexual attractive to be man. You are the price youbare begging someone to come and spend your money own money. Like Simps boys🤣🤣

the guys texting them are the ones giving them validation

Na lie this girls obough don make Gbim na why especially that one wey dy back so.

Wetin do Aba? Have you been to Tantalizer in Aba...
