Loading video...
Video Failed to Load
These guys can talk, dem just dey avoid billing ๐๐๐
51,989 views โข 5 days ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

The monkey get sense pass am you didnโt pore anything in the bottle then you gave it to him two time he returned it beofre you pick your sense

@carter8f It's very fun to do but it is not safe for tourists to feed the animals with unverified food.

How gorilla abi baboon go get sense pass that guy, make dem switch palaces asap

Baboons Dey the other side dey observe. Una don start war after una comot๐

Them just dey disguiseโฆ Imagine as that one sitdown dey sip the drink.. The other one see say cup don tear he bring new bottleโฆ ๐๐๐

Even Chimpanzee like soft life ๐ป

Dude knew the wine pour will waste if the bottle be in his hand and he kept returning it. ๐

Wait ooo. So that monkey showed the guy that he is stupid. Mokey gave you bottle to put drink inside give ham but you want him to hold it while you pour it inside how will that happen without the drinks pouring away.

The monkey is wiser but guy didn't pick on time

D animal get sense pass d guy

No be Etiese disguise so

It's crazy people don't know we HUMANS shares same DNA with these primates.

Skillachi... the way e pass the bottle with one finger shock me ๐

dem suppose swap the guy with the monkey bro ๐

Why this place be like Jos Wildlife Park.... Na BKT this guy dey give them so ๐๐๐

Why do we have to take animals rim the wild only to cage them and take away their freedom?

Omo those monkeys get sense pass some girls for this app ๐

They really are brothers ๐๐

The place is too small for them, free them!

Your brother but you no fit enter cage

This niggas just dy take style dey avoid tax

Who put Burna boy for cage ? ๐ฉ

These guys need to start paying rent lol

๐๐

๐๐

Drink and feel the sweetness of life.

Animals go dey regret why Dem come this party of the world. ๐

Watin be this

Lmao. Baba dey active

I dey for you @Daht_benin_boy

Theyโre actually smart

Is this a zoo? Conditions look terrible
Related Videos
Sensitive content
These ones just donโt talk to avoid paying rent ๐๐๐ปโโ๏ธ
The Instigator
48,103 views โข 7 months ago
