Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
These ones still dey 2019 😂😂
29 Yorum

That tall one way run com outside,be like say dem don promise her one cooler of jollof rice

I just waste my data

If you no get portable standing boobs don’t even think of joining their dance crew 😂🤣🤣

Nothing concern this one's with country problem

Someone please remind them we are now in 2025

If them buy this market for one shop ehhhhhnnnnn😂

Pablets 😂😂

Nothing Yoruba people nor Dey do?😏

Encouraging young girls to come out this way, without wearing bra? Smh

To talk tire me 😂😂😂

Many of them fit no survive COVID-19 sef. Make them sha prepare for what's coming. In The next few months ahead they won't have any valid reasons to be clowning around all in the name of dancing...

Omoh see trouser way i dey gather money to buy 😂😂🙆♂️🙆♂️

😂😂😂

Where e Dey happen make I go rent house there 😭😂

Facebook people

😂

Na hairdressing graduation be this??? Na dem Dey always fool like this

I just dey laugh Get stuffs at very cheap prices 👍

Or 2010

2019 keh shey you still Dey secondary 2019 Abi 2015 😂😂

Agbo awon olomoge olomun tanso 😂😂

Na benin people

@grok which state these video come from

😭😭😭😭

Pablets, make una enjoy

GenZZZZ una 😆

They are good 😂

😂😂😂

Nothing concern this ones for gle matter 😆
