Loading video...
Video Failed to Load
These people are evil
222,205 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

So na VDM later close up honest podcast show Nedu will be regretting now the day he invited that worm to come on the show

Omo just when I thought I have seen it all… VDM burst another one 🤭

As much as I like you dawg! You sef na hypocrite cause you can’t deny the fact that you knew all this things about honest shit or whatsoever they call it untill that worm 🪱 talked about you with Nedu…. You all our problem in this country and need to do better , your own just fair to the minimum but you know about this things long time ago untill it touched you. FIX UP.

Omo, dis story go too long... Oh That mumu wey them dey call Dee-one na complete bad luck! 😂😂😂 As e dey now, Honest Podcast themselves go dey regret why Nedu mention VDM name at for first. Dis week go too sweet like Turkey Stew 🦃

Vdm doesn’t just cut down a tree he gets the it uprooted, trouble the sleep nyanga go wake am

Anything he touches,chaos follows Dee-one don put this one for trouble as him don turn eyewitness 😂

these vocals are unreal

Hate VDM at ur own risk ❤️ I love VDM till eternity 🙌❤️ To VDM haters, na Ogun go kpai una family and generation, na ozwor all of una be 😒

Omo Nedu is in a deep shit

Who go save Nedu from the grip of VDM now? Ahh, may we not misyearn oh😭

I swear no be waiting nedu expect be this , he thought VDM will go after D1

