Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
These UG artists no go kee me… Wetin bi this 😭😭😭
31,938 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
34 Kommentare

Him go Comot bag now, cabin biscuits particles go de im head 😏

Make them go join choir o…😁

Na bag wey I Dey chase since this one use do mask so😭

it’s the seriousness on the other guy’s face for me😭😭😭🤣🤣

This guy Abag 🔥🔥🔥🔥

Normal is boring

he tap actually but na the bag i no really understand.

TikTok go chop am

I almost think say na animators do this video😂

Hard

Labagja

E tap sha

This fire

Omoooooo another mid artist 😭

That’s his style. I think every artist should have a unique style. Me I don’t see nothing wrong with that.

Glitch session has lost its credibility 😭

🔥 🔥 🔥

What’s his name?

song title or na freestyle??

Kilomene

Dem need beat this one😂

Mcheew 🤡 😂

Jesus is King

🤣

And the music still sucks 🤦🏾🤦🏾

Na obviously promo for dat bag, mk una even let artist explore

😂😂

Omo

Grrrrrrrr for gospel

Lagbaja reloaded 👌🏾

Mr Anonymous

Dis is wat u get wen u allow stupid people famous

How you see this one

Tiktok artists. 😂
