Loading video...
Video Failed to Load
They are irredeemable. NPF.
1,097,615 views • 18 days ago •via X (Twitter)
35 Comments

These people are suppose to be feed to lion

When person use car jam one, una go come Dey pity them Dey say no matter what! If you ever support police in Nigeria you’re a big fool! I my state, them use retired cultist way don kill so many ppl for our home town as police

Omor I like as people commot for here if at all

That police stole that guy's phone

Normal if ur Papa na Police. E no suppose better for you 🙂↕️

A cursed police force

When the revolution begins The people will be blamed again Even a goat will turn back when he is chased to the wall @TunjiDisu1 respected sir. The Nigeria POLICE @PoliceNG needs a TOTAL OVERHAUL You need to take a bold step to relieve all of the DPO of any station involved

On the 6th anniversary of #EndSARS. God.

The guy must be a good guy for everyone to stand gidigba on his behalf

If na ilorin no body go help dem go just look the police dey harras u ni

Just like the country is sad reality. Every blessed week, there must be one @PoliceNG officer involved in one illegality or the other. This has eaten deeply into the fabric of the organization 🤦🏿♂️

I will keep saying it... Pls just party God bless you and leave this country for a better country that value humanity. Forget it Nigeria Police can never change.. It will continue to happen as long as we citizen fail to stand up for our right and our neighbor.

@sxdiqcarter_ @MkoTheComedian come see oo. You wey say you no fit fear police since you no be criminal.

Them be zone 2 police officers for lafewan along oju ore road itele. I still saw them yesterday for tipper garage saw mill area. Them no dey ever stop me sha

@PoliceNG_CRU Kindly provide body camera for your officer. With this you will be able to monitor there activities

@PoliceNG @PoliceNG_CRU have you seen your police officers, this is how they behave.

Ankara police to ba mu eyan won ki gbo ebe

@AluyaPov ipaja ayobo road

@karma_jfk Police officers and ugly scenes 🤞

smh man

When time reach everybody go get side pistol cos of this police then government go know say no be play but we dey always fear to fight back na why we are lagging

@PoliceNG_CRU

@karma_jfk Na that useless recording dem de always do de vex me 😹😂😭 Fooling buruku!

Police na the worst forces walahi

i wish they can treat any thief politicians like this 🤦🏽♂️

No oh fuck good governance 😑

E no go spoil for them for that area🙏🏾

Dem use car jam one una dey pity am 😂 that one wey dem jam una know how many people e don use force collect their thing or money … inno fit pity any Nigeria police . They are animal

Omo this upcoming end sars go even go far anyone wey get money make e sha go buy gun na to kill ourself all die na die if na the death go stop all this we are ready I sha know say una na him go die pass because una no plenty reach citizens

Na Ijagba, Ota be this

Amen I receive

@UX_WIZARD @davidolabells

@PoliceNG_CRU

Ebi Chukwuedo

Hoodlums with assault rifle and uniform. Na why they no dey end well be this
Related Videos
Lawd have mercy 🤦🏽♂️🤦🏽♂️🤦🏽♂️ loud, uncultured and irredeemable
Better Men
51,573 views • 1 year ago
