Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
They are mostly small but very dangerous and unpredictable 💀😭😭
913,543 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Ahhhh, Nuclear family 😂😂😂😂

@hurlgox Naso one guy dey put kala for cross bag that year and you no go sabi

"I no dey come school again, till next semester" 😅😅😅😅😅

Na dem dey always mad pass, dem go know people for campus and dem get game like maddddd Don’t mistake their calmness for dullness 🤝✨

Nuclear family 😭😭😭

Ask for Smallie Engine block, you go understand

That slap no Dey script😂

Gilmore! Gilmore! Gilmore!!! How are you repeating exactly what happened to me in Uni 😭😭

Gilmore too sabi damn😂😂😂

He get one guy way almost put me for alora that year for auchi poly na so the guy Dey always move 😂😂😭

Pussy nigga I no dey come till next semester 😭😭😂

Be like u offend dat guy before o, he no even waste time, he just plaster to asap😂😂

That smile and useless prostrate too real😂😂

😂😂😂 2016. Na so one Innocent and silent werey wan kpai us sha. Because of our general Babe wumi. I never run like that for my life before. 😂😂 Vikings 🙌🏿🙌🏿 see Tall and Dark looking MEN That Day! 🤣🤣 For dis life, know how to talk sha! Na wetin save us that day. We became friends until we passed out.

Na me be this 😂 My face dey very innocent that my people almost collapsed when they catch me smoking.. without realizing I have bin in the game for years 😂💔 So dey come to bulky me cos of my face but they heart dey very rugged

Na you and Shina be that last part 😂 @Kvng_ZiEUS

Omo that slap real oo 😂😭

Guyyyy for the pov matter you be God abeg collect ur flowers😂🍃 #HASHTAGLEGALIZEKPOFORWECOUNTRY💨😂

Huh 🤔😒 U don go slap no 1 highest kapo u don price u go pay wetin u price oh lol 😂😆😆

@Cleverlydey4u This thing don happen to one of my guy for class then in Yabatech na so one guy enter class slap the guy face and the guy na very rugged person omo na so we hear say the guy chop beaten 😹

@abazwhyllzz them wan buy jersey

They'll tell you that you're promoting cultist,but you're not far from it.

Gilmore don mad before walahi😭😭😂😂😂

Nuclear Fam😅

Omo Na so I almost fall for this military guy hand oo Bro 😂 let's be guided

You wan drop nuclear bomb on nuclear family Ah Have pity

I like that woman’s voice

Gilmore you craze gan oh😂😭😭

@Cleverlydey4u This one nah nollywood movie, e dey hardly happen for life

na only for yoruba movies this kain thing dey sup 😂

@Cleverlydey4u Gilmore is back 🔥🔥🔥

You see why I nor fit talk to any woman again.😭😭😭
Похожие видео
Sensitive content
Ahhh now I see why they say Basotho women are dangerous in bed.😭😭😭
kgadi♠️
429,848 просмотров • 5 месяцев назад
Sensitive content
🗣️ Merab: “Shut up bro, you’re selling pictures of your balls on OnlyFans. How dare you talk to me. I saw those pictures, your balls are very small.” 🗣️ Cory: “They are kinda small.” 🗣️ Merab: “I have Georgian balls.” 😭😭😭 #UFC320
Championship Rounds
1,632,744 просмотров • 1 год назад
