Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

They are now using juju

258,268 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля Chen Wei
Chen Wei3 месяцев назад

😂😂 even devil dey surprise 😂😂😂 First to comment 👌

Фото профиля Hope
Hope3 месяцев назад

So una really believe say na real juju be this 🤣😂

Фото профиля Idiat
Idiat3 месяцев назад

Where Una Dey see all these videos self.

Фото профиля Ngwa.E.F.l
Ngwa.E.F.l3 месяцев назад

To all the dumb believers those are empty shells with no bullets.

Фото профиля Tobi
Tobi3 месяцев назад

Who talk say juju no real? I pity the person

Фото профиля 𝓥𝓲𝓬
𝓥𝓲𝓬3 месяцев назад

1. Those are blank rounds 2. Even blank rounds kill so I have no explanation for him taking a blank round close range to his mouth and his throat is not exposed to the world 😆… no idea

Фото профиля GENESIS
GENESIS3 месяцев назад

Devil sef dey see say we don get update and done bad pass am 😹🤌

Фото профиля Emmanuel Obi
Emmanuel Obi3 месяцев назад

That's not the casing size of an AK47 bullet.

Фото профиля Dean Clinton
Dean Clinton3 месяцев назад

Wetin dell laptop Dey do for hell fire 😂😂

Фото профиля dlc
dlc3 месяцев назад

These men 😂 Where una enter since na

Фото профиля TINNY™🔥🔥🇳🇬
TINNY™🔥🔥🇳🇬3 месяцев назад

Devil no just dey serious dis days 😂😂

Фото профиля Fear Destroys Life 🫴🏾
Fear Destroys Life 🫴🏾3 месяцев назад

Juju real oh 😂😂

Фото профиля The Money Team
The Money Team3 месяцев назад

Why devil go dy shout Jesus 😂 Una no try at all 😂

Фото профиля Josh Dada
Josh Dada3 месяцев назад

Juju from South Sudan😂😀🤣

Фото профиля Pelumi Samuel
Pelumi Samuel3 месяцев назад

Make this one go confront band!ts nah

Фото профиля 🪐OBitex 🪐
🪐OBitex 🪐3 месяцев назад

You de shout Jesus for hell fire 😂

Фото профиля Aaron Hansen🇬🇭
Aaron Hansen🇬🇭3 месяцев назад

Agent of doom dey call Jesus?

Фото профиля NIFTY_FLAME
NIFTY_FLAME3 месяцев назад

@grok is this real. Please define it

Фото профиля Damilare
Damilare3 месяцев назад

Na so guns dey sound? Even toy guns dey sound better when dem shoot am

Фото профиля Linda
Linda3 месяцев назад

Nice

Фото профиля Balogun Of Ekiti 🇵🇹👑
Balogun Of Ekiti 🇵🇹👑3 месяцев назад

Devil was shocked 😂

Фото профиля Your King And Defender
Your King And Defender3 месяцев назад

Even angels of de@th dey fear am😂

Фото профиля Pelumi Samuel
Pelumi Samuel3 месяцев назад

Shhuuu, dev!l dey shout Jesus 😂😂

Фото профиля El Jeefe
El Jeefe3 месяцев назад

Na because the white female angel no dey house abi

Фото профиля Zonak-Electric
Zonak-Electric3 месяцев назад

Those things are tog guns

Фото профиля PAM PAM💙🌹
PAM PAM💙🌹3 месяцев назад

What's this??

Фото профиля Louis Herzog
Louis Herzog3 месяцев назад

@grok?

Фото профиля King Weezy Sabie boy
King Weezy Sabie boy3 месяцев назад

What am I seeing there? Dell laptop?????

Фото профиля 13 💎
13 💎3 месяцев назад

nigga be foooolllll 😂😂😂

Фото профиля Anita✨
Anita✨3 месяцев назад

Satan dey do advert for money?

Фото профиля BIG PAPS🔥
BIG PAPS🔥3 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля Omo 9ja
Omo 9ja3 месяцев назад

You no see say na empty bullets. Shey na like that wẹy loaded guy dey sound?

Фото профиля BueAfricano
BueAfricano3 месяцев назад

🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Plus lite
Plus lite3 месяцев назад

The gun have no bit of recoil😂 . He could have just fake the recoil to make it look a bit real. Fool deceiving fools

Похожие видео