Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
They be too extra with it 🤦🏾♂️🤦🏾♂️😂
748,525 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Tell me any Nigerian Rappers who can do this

These pics are so hot 🔥🔥🔥🔥

I actually like this your guy wey you dey mostly use do supporting role. En sabi!

This guy I no understand you Shey na every experience of life you don get ni because you no Dey miss 😂😂

When Gilmore said, “I no really get money like that sha”, my response was “Na why you no get babe na.”😂😂😂

There's a reason oraimo is my favorite cord

How many times you curse dem for your mind 🙂😂😂😂

God go actually help us oo, we the single ones 😏😂😂😂

If them near my side

Na you no get better cord like oraimo or somtin 😌nibo ni moti raye gbogbo radarada eleyi 😒

😂😂😂😂 dem just dey give you elbow from left to right till you comot. That part where the guy randomly chips in some mumu off point questions.. so real! Lmao
