Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
They called Davido, Ikeja Michael Jackson. 😭
33 Kommentare

Some Dey call am 001 of osun state 😂

30BG what’s going on

They didn't lie, big stepper

@JAY5OFX_II Osun MJ

Without Davido afrobeat will be boring asf

I don dey regret why I made this video already 😂😂😂💔

That nickname is wild. Ikeja Michael Jackson is crazy....Nigerians don’t forgive at all 😭

Hold him neck ,Osakpolo

Davido dey dance or wetin make am be Jackson again

Na this video vex Grammys Award! How can they rate this performance? How??? He want Hi 5️⃣ Grammys 😂

Nobody dey advice the werey his head be like wall gecko

Baba Dey use scope scratch him ps una dey call am Micheal Jackson

FCs always trying to steal everything from Davido He was named New Michael Jackson and you lot wanna steal that for ur fave Unc Seun is right after all

Everyday Davido Davido. As you no get work na. Oloshi Oloriburuku Onikun Nla

No matter what they call him It doesn’t take away his greatness

Davido big pass Micheal Jackson Why are you comparing him to a small musician

Love dey, na you dey struggle

I just dey shame on him behalf. I think he actually enjoys losing the Grammy every year

But, whats he doing fr? 😃

Na this video Gra… award look finish say nothing for am

Make wizkid just tweet biggest make everywhere Scatta 😂😂

@B0sland My hand no dey ooo

First and foremost, shey na Davido be dis Abi na AI Secondly Wetin do this dance na, Nigerians too do

See as he dey disgrace Africa chai 🤦♂️

Who talk am? Make i see the person

Auntie Ruth 🫣 May God forgive you ooo

Make una stop na, say he lose grammy no va do una abi?

Orile iganmu usher

Them no well 😂

I no fit cry 😭😭😭

@B0sland See as baba imade dey behave 🤷🏿😂😂

You wey be say na fufu full your liver 😭

Osun biggest 😂
