Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

They called Davido, Ikeja Michael Jackson. 😭

51,251 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Hollar🫵memes
Hollar🫵memes9 месяцев назад

Some Dey call am 001 of osun state 😂

Фото профиля Bata Wahala - X Growth
Bata Wahala - X Growth9 месяцев назад

30BG what’s going on

Фото профиля MR. JOAKIMM
MR. JOAKIMM9 месяцев назад

They didn't lie, big stepper

Фото профиля GODFREY
GODFREY9 месяцев назад

@JAY5OFX_II Osun MJ

Фото профиля THE_WEIRD_GUY💥💥
THE_WEIRD_GUY💥💥9 месяцев назад

Without Davido afrobeat will be boring asf

Фото профиля lemarraw
lemarraw9 месяцев назад

I don dey regret why I made this video already 😂😂😂💔

Фото профиля Bosland🕊
Bosland🕊9 месяцев назад

That nickname is wild. Ikeja Michael Jackson is crazy....Nigerians don’t forgive at all 😭

Фото профиля Gideonite
Gideonite9 месяцев назад

Hold him neck ,Osakpolo

Фото профиля A J i B O Y
A J i B O Y9 месяцев назад

Davido dey dance or wetin make am be Jackson again

Фото профиля ☦︎︎M$N€¥
☦︎︎M$N€¥9 месяцев назад

Na this video vex Grammys Award! How can they rate this performance? How??? He want Hi 5️⃣ Grammys 😂

Фото профиля 𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅
𝔹𝕚𝕘 𝔸𝕕𝕖 ❤️🦅9 месяцев назад

Nobody dey advice the werey his head be like wall gecko

Фото профиля Simple 🖤
Simple 🖤9 месяцев назад

Baba Dey use scope scratch him ps una dey call am Micheal Jackson

Фото профиля MANLIKEBOF
MANLIKEBOF9 месяцев назад

FCs always trying to steal everything from Davido He was named New Michael Jackson and you lot wanna steal that for ur fave Unc Seun is right after all

Фото профиля OSAGIE🫵🏽❤️
OSAGIE🫵🏽❤️9 месяцев назад

Everyday Davido Davido. As you no get work na. Oloshi Oloriburuku Onikun Nla

Фото профиля MR OLA
MR OLA9 месяцев назад

No matter what they call him It doesn’t take away his greatness

Фото профиля 👑Normal🐦‍🔥
👑Normal🐦‍🔥9 месяцев назад

Davido big pass Micheal Jackson Why are you comparing him to a small musician

Фото профиля jaiye
jaiye9 месяцев назад

Love dey, na you dey struggle

Фото профиля 𝔰𝔠𝔬𝔭𝔦𝔬 ‡♐♏‡
𝔰𝔠𝔬𝔭𝔦𝔬 ‡♐♏‡9 месяцев назад

I just dey shame on him behalf. I think he actually enjoys losing the Grammy every year

Фото профиля Gannybummy
Gannybummy9 месяцев назад

But, whats he doing fr? 😃

Фото профиля Single Happy Man 🌚
Single Happy Man 🌚9 месяцев назад

Na this video Gra… award look finish say nothing for am

Фото профиля IRON 🇳🇬🇨🇦
IRON 🇳🇬🇨🇦9 месяцев назад

Make wizkid just tweet biggest make everywhere Scatta 😂😂

Фото профиля Pretty Nonye
Pretty Nonye9 месяцев назад

@B0sland My hand no dey ooo

Фото профиля Assistant Metro Naija
Assistant Metro Naija9 месяцев назад

First and foremost, shey na Davido be dis Abi na AI Secondly Wetin do this dance na, Nigerians too do

Фото профиля Sterlin
Sterlin9 месяцев назад

See as he dey disgrace Africa chai 🤦‍♂️

Фото профиля UGO🦅
UGO🦅9 месяцев назад

Who talk am? Make i see the person

Фото профиля OMO_ORANGUN_ILE_ILA™
OMO_ORANGUN_ILE_ILA™9 месяцев назад

Auntie Ruth 🫣 May God forgive you ooo

Фото профиля Prodigy
Prodigy9 месяцев назад

Make una stop na, say he lose grammy no va do una abi?

Фото профиля SON OF NIGERIA 🇳🇬
SON OF NIGERIA 🇳🇬9 месяцев назад

Orile iganmu usher

Фото профиля Meano ED
Meano ED9 месяцев назад

Them no well 😂

Фото профиля It Was A Good Day
It Was A Good Day9 месяцев назад

I no fit cry 😭😭😭

Фото профиля EJANLA🐬 OF GWAGWALADA
EJANLA🐬 OF GWAGWALADA9 месяцев назад

@B0sland See as baba imade dey behave 🤷🏿😂😂

Фото профиля Ares🗡️🩸
Ares🗡️🩸9 месяцев назад

You wey be say na fufu full your liver 😭

Фото профиля CREATOR🥷
CREATOR🥷9 месяцев назад

Osun biggest 😂

Похожие видео