Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
They caught a thief and made him dance 😄
41,670 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

If you dey thief just dey pray make dem no catch you cuz dem go use you do some kin experiment ehnnn you yoursef go pity your life

He no go dance ke? 😂😂

Charle if dem barb you that be when you go discover your hidden talents oo😭😭😂😂😂

The guy sabi skelewu dance o 😂😂😂

Na once the tiff don Michael Jackson 😂😂

No way🤣

Wonder shall never end 😂

Wahala 😂😂

The new Michael Jackson Movie ?

Omoh thief Dey tear step

Africa na movie 😂😂

Me at work watching this shit

Niger na cruise 😂

😂

Someone's boyfriend 😂

Wetin be this 😭😭😂😂😂

Lmaooo

I don laugh tire

He meet good people 😂

😂🤣😂

Nigerians 😂😂🤣🤣 Why steal

At least they’re not beating him

This would definitely encourage more criminals

Good for him

Wahala 😂😂

This is funny asf

😂

Can't see this

🤣😂

He’s too funny🤣🤣

Wetin be this now 😂💔

I won't lie...he actually does look like Saka.

He no wan chop cane again 😂
