Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
They didn’t believe their eyes at first 😂
33 Kommentare

@hammedolas21373 They were not even asking for money, they just want to shake greatness

Dude was feeling like Merlin for a minute😂

I so much love that first guy who said eleniyan ❤️😂🦅

The guy kissed his hand. 😂😂❤️

Yes 😂

Broooo 😂😂💔

Omo Dem almost break my idolo hand 😂

That first guy maturity is top notch

THAT NIGA THAT KISSED HIS HANDS

Shaking STARBOY while rocking STARBOY

Me I go climb that car 😭😂❤️

Wizkid just like anything surprises

Dem wan break wizzy hand😭

man of the people

That Egbon at front 😂😂😂

They first be like who be this?🤣

Dem won comot machala hand 😂

They wan break my idolo hand

Bro dem suppose slap that fuuu wey wan break idolo hand 😭😭 and I go kiss his hand too 😹❤️

That first guy tear am better prayers first 😂 Sharp guy

Dem wan collect him hand go 😂

I was the one in white hoodie lol

If na u you no go believe seff 🔥🔥🤞

That first guy dey always muzz me

Oh brother Lee brother Lee.. 😂 Joy full him face

As Gbedu no dey again, WizKid start Zone by Zone campaign 😂

That one go Rush shake WIZ like say dem know wey back

Brotherly

Once in a lifetime opportunity

Eleniyan🙌

That idiot that wanted to kiss his hand💔😂

That guy wey first come shake am wore Starboy Coincidence? 😀

Oh.. brotherly..
