Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

They don use her do skit now now ?😭😂💔

423,853 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von starlove iz badable
starlove iz badablevor 1 Jahr

He remain make Dj Y K use am mix lol . I will sue you for defamation 🤣🤣🤣

Profilbild von Qudus not kudus2
Qudus not kudus2vor 1 Jahr

Nigeria no get happy chills for body them don do content for the girl

Profilbild von OFADA
OFADAvor 1 Jahr

you forget wear the long boxers wey she call undies join

Profilbild von AMARA
AMARAvor 1 Jahr

With her winter boot 😂

Profilbild von FOLA 💫❤️‍🔥
FOLA 💫❤️‍🔥vor 1 Jahr

Jail this guy, he must interbreed other mad people, their offsprings can not be tamed. 💔😂 Irú àwọn wèrè wo re na?😂

Profilbild von Don AVE 💙
Don AVE 💙vor 1 Jahr

Naija oooooooooo! Where dem even get the clothes? Too fast, no breathing space at all

Profilbild von Teegav of vibes
Teegav of vibesvor 1 Jahr

How was he able to come up with the attire in less than 24 hours Wetin dey happen 😂😂😂

Profilbild von 𝕽
𝕽vor 1 Jahr

she wan sue her grandpa age mates

Profilbild von Uche Bakaadi
Uche Bakaadivor 1 Jahr

Aso Oke short skirt will b d rage among Gen Z who r out to shock aunties & lecherous Unc's during party season. Outrage to Old Baba might have been staged to publicise model & skirt 4 global media.

Profilbild von MAGEC
MAGECvor 1 Jahr

Nigeria and fake classism

Ähnliche Videos