正在加载视频...
视频加载失败
They dragged Asake on this day 😂❤️
44 条评论

And the song went on to be one of the best song ever

you see how god works 😂

Swears

Save my Asake playlist on Spotify and enjoy his songs 🔥

Na normal thing, na third day songs go con dey sweet wella. Same as Money album. But na hin dey dominate Apple and Spotify now. I kuku trust am, e no dey do flops like zino 😂

Asake never disappoints

Ikorodu 2 pac, see him face😂

una no real

I played this video everyday then till he released the song 😂

This particular song disturb 2025 e no gree leave top10

I run comot for twitter that day🤣

we jus dey run defend left & right through out that week 😂😂

Better dragging ooo

Can never forget that day 😂

Asin 🤣🤣.. now everybody loves him like that

@OWO_BABA_MILLI Omo no be small thing ooo….con see life since 2025 the song still dey top chart

Some talked trash about his face tats on that day Others said his life was over cuz he left YBNL Some said he'd fall in less than 6 months Some said the song will flop But here we are 🪖.

No be lie dem say broda Ahmed don wacko 😭😂

@olabisof_lag23 Nothing we hear I hold my key board tight that February

Back then wey na olamide dey help ham write songs 🥀

Now the song no gree commot top 5 since February 2025 😂

Na why him cloth tear

Dem no drag the song sha . His new look was the whole thing 😂

Its bcus of the tattoos he just suddenly show that time

i swr, music is in the ear of the beholder fr

Mentally he’s in 2060….. Lameda 🔥🔥

Not knowing the song we be goat

Real definition of Dey called me a mad man 😭😭😂😂

This is the best look i actually like of him

Baba just dey do hin thing dey go

He looks different watching it now

You no see how he Dey like tout here?

And the song never commot top 5

we always win at the end 😂❤️

The rest was history

Kodak black😂

they call him so many names 😭

🤣

Full video on YouTube

Wetin Dem sabi

He always give the best song pgr 🪖🤍

I defend tire 😂

I too love the song from day 1

😂😂😭
相关视频
The moment Asake surprised Davido on stage to perform "No Competition"😂❤️
12k 😈😈😈😈😈
20,545 次观看 • 8 个月前
