ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
They pranked their new employee right after devotion ๐๐๐
715,155 ๆฌก่ง็ โข 11 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
40 ๆก่ฏ่ฎบ

The whole calmness on the guy would have gone quickly if the room light went dim and changed to red with some koto aye rhythm ๐ ๐๐

Guyy ๐๐พโโ๏ธ๐๐

@OladayoMARTINS You go hear Aba kraya ๐น๐น

@Cleverlydey4u ๐คฃ๐๐๐ ๐

This girl fit dey cult fr, See as she serious ๐๐

Baba fess shock๐๐๐

He no believe am

Even if na prank Una no go see me the following day ๐๐

โI can work under any circumstanceโ don see circumstance wey pass am

Guy be like What just happened right now

I no go take am lai lai

At all ๐๐

Abeg na work I come work

Make Una check dis Gโฆshe dey take d thing way too seriously ๐คฃ

I've always suspected that 700k for receptionist role is too good to be true ๐

Bros really gonna love enjoying working there I swearโฆreally cool ๐

Na work I come ooh waitin be this

I go just waka commot before e reach my turn

๐

๐คฃ๐คฃ

Iโll run it at the office next time we hire someone new ๐๐

Everywhere first blurr ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Imagine say light change to red... Then they start to chant ๐๐๐ That guy fit faint

What the hell is office devotion? Nigerians are not serious people.

โI can work under pressureโ baba see pressure, he compressed

the only thought in his mind is how to get out of there ๐

If una try this one with me, na me go prank una. By the time I start chant *kosรฉ kosรฉ ni ti la kosรฉ, koriko ta ba fi s'รดtun, รดtun ni ngbe, koriko ta ba fi s'osi, osi ni ngba..." una mind go dey.๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

At least he wasnโt desperate to do nonsense ๐

I no fit work for place wey them dey do this morning prayers, they are usually the most toxic

Man was like "I never do initiation ceremony nau" ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Nah my cousin this girl be o, nah so we Dey always serious with things.

That guy don rethink him life choices like 100 times ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

He don deh imagine some kanayo kanayo moves

I no belong abeg oooo

baba say wetin dey sup here naw ? ๐ฉ๐๐๐

For the guy mind he don enter confratanity ๐น

The guy was like "This is not what i signed for" ๐๐

For him mind he get two options Escape or Join them ๐๐๐ญ

ThIs place go sweet to work sha

I will actually play along,, then decide if I will come to work the next day
