Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

They sent Peller a TikTok request, he accepted it, and what happened next surprised people who didn’t know what happened between Peller and Sandra Benede😳

225,553 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)

19 Yorum

Soket profil fotoğrafı
Soket2 ay önce

Na peller use em hand send request run comot dem accept, Sandra comot he con dey talk rubbish 😭😂 very fake nigha leave Sandra alone eye service boy, u think say she no go do well again now u wan use style wan make friend wit her again foolish boy

official_ Bhad fox profil fotoğrafı
official_ Bhad fox2 ay önce

Him and Sandra still get issue ooo

𝗟𝗼𝗿𝗱𝗟𝘂𝗴𝗮𝗿𝗱✞🥷 profil fotoğrafı
𝗟𝗼𝗿𝗱𝗟𝘂𝗴𝗮𝗿𝗱✞🥷2 ay önce

This Sandra no just mature

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

Peller na Werey 🤣 he plays too much

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

E be like Peller Dey miss Sandra Benede low key 🤣🤣🤣

zeus ⚡️f music profil fotoğrafı
zeus ⚡️f music2 ay önce

Person respect herself, you say she is scared

Chase😶‍🌫️ profil fotoğrafı
Chase😶‍🌫️2 ay önce

What happened between them

O BEEunited profil fotoğrafı
O BEEunited2 ay önce

@ViralWilly Maybe she go text peller gifter that oyinbo man

AFROBEATS VILLAIN profil fotoğrafı
AFROBEATS VILLAIN2 ay önce

The main promoters of olodo culture...Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

I just love them let them settle abeg

vibes 💯 👌 profil fotoğrafı
vibes 💯 👌2 ay önce

This there beef day another level

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

I think Sandra I just tired from constantly receiving insults Abi will call it playful insults

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

Ahhh I thought Sandra and Peller don settle

Obafemi Matrix profil fotoğrafı
Obafemi Matrix2 ay önce

Peller hw far I wan come ur wedding I no get money, u gat buy cloth for me oooooo. If not so I go raise my hand up for objection oooo❓❓❓❓❓

Lynda Okoli profil fotoğrafı
Lynda Okoli2 ay önce

Omo this Sandra and Peller matter really go far ooo

Adeyinka Bukunmi profil fotoğrafı
Adeyinka Bukunmi2 ay önce

8115063662 Opay

Bibby profil fotoğrafı
Bibby2 ay önce

Lmao 🤣

Billy Joe profil fotoğrafı
Billy Joe2 ay önce

This is the same person that claim to love peller the most that year 🤣🤣. Human beings

Caterefe Hub NG profil fotoğrafı
Caterefe Hub NG2 ay önce

😂😂

Benzer Videolar