Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

They sent Peller a TikTok request, he accepted it, and what happened next surprised people who didn’t know what happened between Peller and Sandra Benede😳

225,553 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

19 Kommentare

Profilbild von Soket
Soketvor 2 Monaten

Na peller use em hand send request run comot dem accept, Sandra comot he con dey talk rubbish 😭😂 very fake nigha leave Sandra alone eye service boy, u think say she no go do well again now u wan use style wan make friend wit her again foolish boy

Profilbild von official_ Bhad fox
official_ Bhad foxvor 2 Monaten

Him and Sandra still get issue ooo

Profilbild von 𝗟𝗼𝗿𝗱𝗟𝘂𝗴𝗮𝗿𝗱✞🥷
𝗟𝗼𝗿𝗱𝗟𝘂𝗴𝗮𝗿𝗱✞🥷vor 2 Monaten

This Sandra no just mature

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

Peller na Werey 🤣 he plays too much

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

E be like Peller Dey miss Sandra Benede low key 🤣🤣🤣

Profilbild von zeus ⚡️f music
zeus ⚡️f musicvor 2 Monaten

Person respect herself, you say she is scared

Profilbild von Chase😶‍🌫️
Chase😶‍🌫️vor 2 Monaten

What happened between them

Profilbild von O BEEunited
O BEEunitedvor 2 Monaten

@ViralWilly Maybe she go text peller gifter that oyinbo man

Profilbild von AFROBEATS VILLAIN
AFROBEATS VILLAINvor 2 Monaten

The main promoters of olodo culture...Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

I just love them let them settle abeg

Profilbild von vibes 💯 👌
vibes 💯 👌vor 2 Monaten

This there beef day another level

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

I think Sandra I just tired from constantly receiving insults Abi will call it playful insults

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

Ahhh I thought Sandra and Peller don settle

Profilbild von Obafemi Matrix
Obafemi Matrixvor 2 Monaten

Peller hw far I wan come ur wedding I no get money, u gat buy cloth for me oooooo. If not so I go raise my hand up for objection oooo❓❓❓❓❓

Profilbild von Lynda Okoli
Lynda Okolivor 2 Monaten

Omo this Sandra and Peller matter really go far ooo

Profilbild von Adeyinka Bukunmi
Adeyinka Bukunmivor 2 Monaten

8115063662 Opay

Profilbild von Bibby
Bibbyvor 2 Monaten

Lmao 🤣

Profilbild von Billy Joe
Billy Joevor 2 Monaten

This is the same person that claim to love peller the most that year 🤣🤣. Human beings

Profilbild von Caterefe Hub NG
Caterefe Hub NGvor 2 Monaten

😂😂

Ähnliche Videos