Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
They should just give us a World Cup slot
38,667 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)
39 Yorum

Can't proof it but we would have won the World cup

😂😂😂

😅😅

You copied France. Be original, we should stick to Afro beat

Nah Ai do this song

E sweet ooh

as we get plenty good musicians see rubbish wey dem sing

We no dey carry last, but nobody carry last pass Naija

The song is more focus on praising osihmen than all the team 😂

We had our chance, we fumbled it, all this later wins is just fuel of anger that were not going to d World cup

Make dem Morocco una enter World Cup Abi.

😂😂😂

See as shame Dey catch me 🤦🏽♂️

lol naija and noise

Walai e sweet pass Ghana 🇬🇭 own 😂 they’re just luckier then us 😭

E sweet pass that Ghana own lol 😂

Ghana no get level

make we Ramontada the playoff against Dr Congo

We should do a Morocco on them

💯

Delete this shit

Shey na only me feel goosebumps all over

Bangar

Watin be this 😂😂

True true, we no dey carry last..

Because you beat Iran? 🇮🇷 Tueh!

😂😂😂😂

They don wash

The only sweet pass Ghanian own

France own is the sweetest

Noise

@Adikastakes

Rubbish

This is AI mehn😂

Gbedu Jor!

Wetin be this 😭😂😂 We don't copy we create yours

Noise makers wer no sabi go world cup.

You seff you enjoy this song? 😂😂😂

😂


