Loading video...
Video Failed to Load
They tried to make us hate this man
82,049 views • 7 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

Omo...na AI be this na🙄😂

This shit looks like ai, not gonna lie🤣🤣

But this is AI now omo you dull gan ooo

Bro this guy na just big fool so you know see say na AI aboki Dey watch match for instagram reels

This thing na AI 🤖 now 😂

You ok¿

Omo this baba no know say nah AI be this Sha.... But actually he as actually did the Sujud before though but this one nah AI brother ... And nobody tried to make y'all hate him... You guys are the ones trying to downgrade another person to uplift him

Seh you no get better video post again than AI video now

Bro no be must say we go mumu na Ai bro 😂😭

Who’s trying to make you hate him? 😀😀😀

Abeg, comot for there. You dey do AI video for mumu like you?” 😂

Una see say person dey call himself @zerobalknwledge and una still expect sense from this kind person? How nah? Bro, u mumu o😭 God forbid this level of stupidity.

He is a sensible man na😂😂😂no be today they can never fool us

Nga got finessed by AI

It’s AI you brainless fool!

U no well Sometimes keep mouth close Wetin u Dey talk really make sense 4 ur ear

Guy na AI off mic

Ai 😂😂😂

Messi no deh worship God ? God is one Anyone can do the same It’s not a big deal

Carry your fat Kpomo face comot for here na ai

Bro u sabi social media but you no sabi AI 🤖 bro 😂😂😂😂

Are u maaadd

Can't believe you set up your camera to talk about ai video (clown 🤡)

Ronaldo fans 😭😭🤣

This video na Ai Ekpa 😅😅

Ur shame dey shame me guy . So u no fit detect say dis was tampered with . Shey alaye na Muslim ni ??. Baba say they are trying to make us hate . Abi na una dey find talk 🤣🤣🤣🤣🤣

Instead of this fool to delete this embarrassing post he will still leave it cos of the engagements its farming. Are you lots this poor that decency and being correct is worth less to you than money?!

This shi is Ai No ?

Ai

You don’t even know what’s real and AI on this internet….you Ronaldo fans keeps displaying your mumu brains

Ai

This is how he deceive people into investment

This is pathetic man

Thank God for your user name e don define your stupidity already with your face like orangutan idiot
