Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
They’re both made for eachother
45,154 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
50 Yorum

I side the girl, that guy is a gutter child.

He’s a tout

This guy too mumu, he just dey vex me with all this things that, he's committing 🤦

He’s just trying too hard to show he’s based in PH

If its not scripted, that girl is in hot soup.

True

This boy just come here fall pitakwa people hand, them suppose jazz am down treat him fuck up well

Sharp

Make Nonsense Miraj dey try to interview and screen these guys wey she dey bring come her show before they come on camera.

Sincerely, the guy just dey vex me throughout as I dey watch am

Big shout out to the mama wey born this mugu, indeed u don reap wetin u sow

She for don tire for am since😂😂😂

Make God no allow them make them kill you 😂

Amen o

Where una see the useless boy bring

Na Benue boy o 😂😂

Lolz 😂

This guy dey irritating with things coming out from his mouth.

The more I listen to this boy talk the more I understand he’s just a local fowl

Abeg make this two just marry make them dey stream abeg, I go pay 😅

He talk say he Dey owe her -10 😭😂😂😂

Just talk weitin you dey do as work simple, Oga start to dey talk STREET, shooo is this clown 🤡 okay? At list represent brotherhood in a normal way instead of this miteteh pitakwa matakwa ketakwa menene munemu shooo 🤣😂🤣😂🤣

The werey na artiste ooo from benue

The Benue show for him body

Cultist

I don’t think he is

The people who understand what the guy is saying would advise the girl to STFU 🤬

Nothing you can tell me, this one na capo.

Person just boy fine like this, the boy just grow to be big mumu. Made a big fool of himself.

Only in Nigeria a guy at 30 still de do capping thinking he's smart, this guy is a pure fool

Them don carry cultist go hunt game 😂😂😂

This one no dey smart enough to be strong man

😂😂😂

LP na “lost pass”

Everyone here is always very angry, why ?😂🤣😂

No be the guy wey the babe slap 👋🏽 wey dey engage her for person wedding

I love how she has confidence to talk to who on a normal day she can’t talk to like this in the streets. Because Oga come find love he don jam insult

Make callistus no commando oo 😂

Pitakwa boy done collect

The guy too mumu... Like their entire tribe too mumu

He no even construct one sentence completely Even if na pidgin 😹😹

Na agbero him be

Funny how I didn’t grow in PH but I understand everything he’s saying.

Omo the guy don LG 😪 how kwana you go mount this kind settings with LT ,,you come de throw careless caprisone ,,omo the guy don disgrace brotherhood ,,,be like i go join sisterhood oo 😃😃

Azaman

Local one

@Ozo__Ude This nigga 😂

@ennyvision Make dem nack the mumu guy pako head make him brain rest sharply

Aye no dey bam tought. Watin b dis

Simple
Benzer Videolar
Sensitive content
they’re probably sending eachother the yaoi posts right now as we speak
jude akgae
153,119 görüntüleme • 3 ay önce

