Loading video...
Video Failed to Load
Thief first
71 Comments

this dey give me “money na water” vibe wey osama sing last year

🤣🤣 Fb bro🤝

Thief wey get steps 😂

I go lie for you😅😅 Fb 😊🤝

Done ✅

Why theif come plenty for Nigeria this period Na wa oooo

Omooo.. e too choke Fb bro🤝

Guy… thiefs don full everywhere ooo😂😂

Ajeh🤣🤣 Fb🤝

omo this thief dem dun many oh 😂😂

I swear🤣 Fb bro🤝

You just try thief

🤣🤣 Fb

This the funniest one 😂😂😂 Werey still deh flow on beat e dhe fear beatings

😭 Fb bro🤝

This one don release him banger like this o Na to enter studio and get producer remain 😂😂

No be lie🤣 Fb bro🤝

People just get talent I swear

Dem many🤣 Fb bro🤝

@Ayomi_luckiest

Wetin be this abeg 😂😂

@aladinzzy 🤣🤣🤣🤣

God this people too useless 😭😭

🤣

😭😭😂

🤣🤣🤣🤣 Call and respond

🤣🤣🤣

@haywhywizzz na thief dey suffer😭😂

@haywhywizzz Fb

@haywhywizzz Done gee

Omo🤣

🤣🤣 Fb bro🤝

@xdownloaderbot download this video

@xdownloaderbot Follow back bro🤝

Omo this thief work no easy 😭😂

E no easy🤣🤣 Fb bro🤝

omor😂😂😂

🤣 Fb🤝

Punishment choke 😂😂😂

Choketh thee🤣🤣 Fb bro🤝

😂😂😂

😂

🤣 Follow back🤝

😂😂

🤣🤣

🤣 Fb bro🤝

Style no fit finish 😂

I swear🤣🤣 Fb bro🤝

Session for thief’s 🫨

🤣🤣 Fb bro🤝

Once you thief you will discover your full potential 😂😂

Brooo🤣🤣🤣 Fb bro🤝

Poco Lee junior

Poco lee de learn for where this guy de o🤣🤣 Fb🤝

lol 😂

Hi🤣 Fb🤝

Agala na the new dance

🤣🤣 Fb bro🤝

Where’s DJ-K MULE 😂

Idondie🤣🤣 Fb bro🤝

Done bro, abeg try dey engage if you like my content 🙏🏽

We de together🫂

You get mind dey thief for T-Pain era? lol

🤣🤣 i tire o Fb bro🤝

😅😅!

The thief Jeans 👖 self. Nah thief 😂

🤣🤣 Fb bro🤝

This thief use style get steps oooo 😂

🤣🤣 Fb bro🤝

In anything you do no just give up, even thiefs no believe say time go come wey them go blow like this 😹😹😂😂

🤣🤣🤣 Fb bro🤝
