Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Things dey happen ooo 💔
37,849 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@Destiny_kayonwe This is as old as Nigeria. They do it with cement, rice , bean etc

Abi

@Destiny_kayonwe Na street we dey shine your eyes 😂😂

No be lie

@Destiny_kayonwe Some set of Nigerians are evily wicked

Honestly

@Destiny_kayonwe Its been a while destiny

I dey ooo

@Destiny_kayonwe How's X treating you 😂

Not really nice but we keep pushing

@Destiny_kayonwe

@Destiny_kayonwe Business wey na the two gala be the gain

@Destiny_kayonwe Dem suppose arrest you with fake content

@Destiny_kayonwe School nor go teach you this strategy

@Destiny_kayonwe Na those people wey dey sell bag of rice, beans, garri and millets dey do worse

@Destiny_kayonwe Thanks for the update

Uwc

@Destiny_kayonwe My customer for Benin run me street for indome when I dy buy for shop as staff foods I just no talk. He has never seen me at his shop again

@Destiny_kayonwe Old update 😹

Dey play

@Destiny_kayonwe So the retailers can count abi?

@Destiny_kayonwe Are you a mad man?

@Destiny_kayonwe Nah taxe 😂😂😂

@Destiny_kayonwe Oga nah this one be the problem of the country allow that guy go house make him no survive before

@Destiny_kayonwe Obviously a content

@Destiny_kayonwe Na so tilers Dey run am 😂

@Destiny_kayonwe

@Destiny_kayonwe @uacfoodsng @fccpcnigeria

@Destiny_kayonwe Same with rice and all merchants

@Destiny_kayonwe Nigeria ooooooooooooooooooooooo giants of problems

@Destiny_kayonwe On top gala 🙄🙄

@Destiny_kayonwe Now, you don show us Now, so now wetin we go do Now?

@Destiny_kayonwe You dey do adds abi u dey report crime
Ähnliche Videos
Sensitive content
Things dey happen man 😭💔
Oyindamola🙄
176,205 Aufrufe • vor 1 Jahr
