正在加载视频...
视频加载失败
Things dey really occur🙆🙆🙆
99,828 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Ojuoloruntaiye Kehinde1 年前
Where your own craze stop na hin another person own start

The Miseducation of The R1 年前
Which kind country God put me like this 😂

Onowu1 年前
This one na if you think you are mad i am mader situation🤣🤣🤣🤣😂 Walai This country na skit

Sneakyblings1 年前
If the govt does not address unemployment urgently,these kind of things will persist

Mazi Chigozie1 年前
All of us don kuku mad for this country

C/R Football (Fan)1 年前
If I tell una this girl story

Port Harcourt Socials1 年前
Abeg tell us o

Aregs1 年前
I'll loose brain cells watching this nonsense

𝙰𝚛𝚒𝚎𝚜 🐐1 年前
Na the Cindy Chidera umeh be this … chai

The Onitsha goat seller1 年前
I said it, that 4 of the world most foolish people are in Nigeria, I was right after all.
相关视频
0:39
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? 🙆🙆
CHUKS 🍥
587,188 次观看 • 2 个月前
