Loading video...
Video Failed to Load
Things dey really occur๐๐๐
99,871 views โข 1 year ago โขvia X (Twitter)
10 Comments

Ojuoloruntaiye Kehinde1 year ago
Where your own craze stop na hin another person own start

The Miseducation of The R1 year ago
Which kind country God put me like this ๐

Onowu1 year ago
This one na if you think you are mad i am mader situation๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ Walai This country na skit

Sneakyblings1 year ago
If the govt does not address unemployment urgently,these kind of things will persist

Mazi Chigozie1 year ago
All of us don kuku mad for this country

C/R Football (Fan)1 year ago
If I tell una this girl story

Port Harcourt Socials1 year ago
Abeg tell us o

Aregs1 year ago
I'll loose brain cells watching this nonsense

๐ฐ๐๐๐๐ ๐1 year ago
Na the Cindy Chidera umeh be this โฆ chai

The Onitsha goat seller1 year ago
I said it, that 4 of the world most foolish people are in Nigeria, I was right after all.
Related Videos
0:39
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? ๐๐
CHUKS ๐ฅ
587,319 views โข 4 months ago
