Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Things dey really occur🙆🙆🙆
99,828 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Ojuoloruntaiye Kehinde1 yıl önce
Where your own craze stop na hin another person own start

The Miseducation of The R1 yıl önce
Which kind country God put me like this 😂

Onowu1 yıl önce
This one na if you think you are mad i am mader situation🤣🤣🤣🤣😂 Walai This country na skit

Sneakyblings1 yıl önce
If the govt does not address unemployment urgently,these kind of things will persist

Mazi Chigozie1 yıl önce
All of us don kuku mad for this country

C/R Football (Fan)1 yıl önce
If I tell una this girl story

Port Harcourt Socials1 yıl önce
Abeg tell us o

Aregs1 yıl önce
I'll loose brain cells watching this nonsense

𝙰𝚛𝚒𝚎𝚜 🐐1 yıl önce
Na the Cindy Chidera umeh be this … chai

The Onitsha goat seller1 yıl önce
I said it, that 4 of the world most foolish people are in Nigeria, I was right after all.
Benzer Videolar
0:39
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? 🙆🙆
CHUKS 🍥
587,188 görüntüleme • 2 ay önce
