正在加载视频...
视频加载失败
Things dey really occur🙆🙆🙆
99,747 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)
10 条评论

Ojuoloruntaiye Kehinde11 个月前
Where your own craze stop na hin another person own start

The Miseducation of The R11 个月前
Which kind country God put me like this 😂

Onowu11 个月前
This one na if you think you are mad i am mader situation🤣🤣🤣🤣😂 Walai This country na skit

Sneakyblings11 个月前
If the govt does not address unemployment urgently,these kind of things will persist

Mazi Chigozie11 个月前
All of us don kuku mad for this country

C/R Football (Fan)11 个月前
If I tell una this girl story

Port Harcourt Socials11 个月前
Abeg tell us o

Aregs11 个月前
I'll loose brain cells watching this nonsense

𝙰𝚛𝚒𝚎𝚜 🐐11 个月前
Na the Cindy Chidera umeh be this … chai

The Onitsha goat seller11 个月前
I said it, that 4 of the world most foolish people are in Nigeria, I was right after all.
相关视频
0:39
Sensitive content
Wait oo, even the wife wey dey complain about the husband dey kpuff too?? 🙆🙆
CHUKS 🍥
584,509 次观看 • 5 天前
