正在加载视频...
视频加载失败
Things wey dey sup for street
11 条评论

The friend dey tell am truth 😂 but the truth be like wizkid songs for her hear😂

that's interesting, but what do you think of this?

In case she no allow her enter sha

That girl wey hold the camera na her papa train her This one wey dem dy video, na single mother train her

She has told you, you're not her mother, let her be. She went out for one week without telling her room mate where she went. This is how some of these girls endanger their lives just bcos of preeek.

You see all this trenches babe Dey fertile like werey 😹😹

I need me some translation, the lady with big Nyahs is not treated fairly.

There is no shame anymore in the society. You left home for days without informing your roommate where you went to. If anything happens to you now, they will be the one running around. What baffles me most in this video is how they are just using cursive words comfortably with each other. Is this friendship or what?

Lmao No worry you will definitely see customers. We understand as e dey go

The friend dey tell am truth 😂

The girl wey dey do video and the werey wey dem dey video, they're both streets. Show me your friend and I'd know who you are. All this one she's doing is just sakamanje.
相关视频
Sensitive content
Things dey sup 🤭
Oyindamola🙄
124,335 次观看 • 1 年前
