Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

This Ajoke could be his ex o 😭🤣

161,440 просмотров • 26 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 31

Фото профиля Miguel
Miguel26 дней назад

One day he go tell us waiting e ex do am way make am turn am to Ajoke. The dog hear words pass some people on this X.

Фото профиля Introvert 🎲🥏
Introvert 🎲🥏26 дней назад

The way the dog obeys him, I no trust this guy 😂💔

Фото профиля Raystar98
Raystar9826 дней назад

If he no pray for the food Ajoke will not eat it 😄😄😄😄

Фото профиля Olayiwola Idris Ademola
Olayiwola Idris Ademola26 дней назад

Dog way dey attend church wetin e won ask God self 😂😂

Фото профиля Punk👾 🖐️ ✦ 🌏
Punk👾 🖐️ ✦ 🌏26 дней назад

He turn him ex to dog, una no know?

Фото профиля AOD7
AOD726 дней назад

There is a way people tend to look identical to whoever they’ve been together with after a long while.. let’s just say the dog is beginning to look like him, instead of the other way round..

Фото профиля Larry Jones
Larry Jones26 дней назад

Mehn, I'm amazed

Фото профиля zazaofafrica
zazaofafrica26 дней назад

Dogs are truly man’s best friend

Фото профиля NOCALLERID🦅❤️
NOCALLERID🦅❤️26 дней назад

Nah only God know how this guy dey do am

Фото профиля DBULL
DBULL26 дней назад

Worst past is that the dog will later die Their life span no too long

Фото профиля Jaunty
Jaunty26 дней назад

Make nothing do Ajoke ooo. Cos this guy go too cry

Фото профиля вєℓℓιση
вєℓℓιση26 дней назад

Reincarnation 😂

Фото профиля Hub pidgin
Hub pidgin26 дней назад

No be small training

Фото профиля Secondborn🇦🇷
Secondborn🇦🇷26 дней назад

@adebwealth1 come see Ajoke

Фото профиля Annie
Annie26 дней назад

The dog get sense pass my ex

Фото профиля Ok movement
Ok movement26 дней назад

I swr

Фото профиля Boniface
Boniface26 дней назад

Lol. Is this real ?

Фото профиля Erhire Sunny odiete
Erhire Sunny odiete26 дней назад

One day d truth go come out 🤣🤣🤣🤣🤣

Фото профиля Paz
Paz26 дней назад

Why was I expecting Ajoke to answer "... cure" 😂

Фото профиля tripple a 🐐
tripple a 🐐26 дней назад

This guy na weyrey I just Dey imagine why people Dey chop dog

Фото профиля JAJA_CO
JAJA_CO26 дней назад

I just need a parrot like this

Фото профиля Joel UdohCFC💙🇨🇻
Joel UdohCFC💙🇨🇻26 дней назад

Nothing wey anybody go tell me, this dog na human; ahhhhhh 😂😂

Фото профиля Activi$t🫯🥷
Activi$t🫯🥷25 дней назад

Na person dis guy turn to dog

Фото профиля C L A S S I C
C L A S S I C26 дней назад

🤣🤣

Фото профиля olatop 012
olatop 01226 дней назад

That ajoke it’s his ex name I swear

Фото профиля Opeyemi
Opeyemi25 дней назад

Toor, my mind,, you sure say nah that thing way you dey tell me ?😂😂

Фото профиля Strootman
Strootman24 дней назад

Unreal

Фото профиля WiGattap💯
WiGattap💯26 дней назад

Omo 😂😂😂😂😂🤣

Фото профиля Emmyyrushyy
Emmyyrushyy25 дней назад

As a man weytin u dey use kind dog dey do?

Фото профиля Ruth James
Ruth James25 дней назад

Omo😂🤣

Фото профиля KI NG Ve LoGe
KI NG Ve LoGe25 дней назад

🤣🤣🤣🫡

Похожие видео