Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

This Alakija guy cannot be alright ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚

302,779 Aufrufe โ€ข vor 1 Jahr โ€ขvia X (Twitter)

10 Kommentare

Profilbild von Deโ€™Otunba GCFRN 1
Deโ€™Otunba GCFRN 1vor 1 Jahr

Whatโ€™s the aim of this program?? I really donโ€™t understand how people allow themselves to disrespected for contentsโ€ฆ I hope she pays them??

Profilbild von Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธ
Depegan of Lagos ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡บ๐Ÿ‡ธvor 1 Jahr

I feel itโ€™s more like a scripted something now

Profilbild von NGOZI๐Ÿ’Ž
NGOZI๐Ÿ’Žvor 1 Jahr

The girl sef, she nor look herslf for mirror

Profilbild von Omolade Adedoyin
Omolade Adedoyinvor 1 Jahr

Pls who brought sis Pele who dey talk,See her dressing she dey abuse taa damn you

Profilbild von Eghosaosere๐Ÿ’ฏ
Eghosaosere๐Ÿ’ฏvor 1 Jahr

See person wey be like rope and dress like pepper seller dey tell person say he short and not well-dressed. If she wants to be sincere with herself, Alakija even as a man fine pass her

Profilbild von Esho
Eshovor 1 Jahr

How the girl de claim say sheโ€™s not screaming na? Most women no de like guys wey talk backโ€ฆ

Profilbild von Joe
Joevor 1 Jahr

She got upset immediately when the guy rated her 1/10. What was she expecting before?

Profilbild von Sam Oni
Sam Onivor 1 Jahr

She resemble Rango gf

Profilbild von Comrd. QUADRI ๐“ธ.๐“ต.๐“ช โ™Ž๐Ÿ’โ˜€
Comrd. QUADRI ๐“ธ.๐“ต.๐“ช โ™Ž๐Ÿ’โ˜€vor 1 Jahr

That Alakija is just there to help them put up a show, heโ€™s not there for matchmaking

Profilbild von Egungun of Lagos
Egungun of Lagosvor 1 Jahr

I no trust this guy e fit rich make e Dey whine them for show ๐Ÿ˜’

ร„hnliche Videos